my aunty in agoo palace is 56, the day we went out to Cruz, hmm this woman was claiming 28 while am 40. nne I nearly fainted that day oo🤣🤣. I was like auntyyyyyyy. she said I should be telling people that am 24. I was like 24? how na. my two kids are in the university already. omo I no fit lie for my age abeg🤣🤣
2026-07-22 15:29:07
6
J-PORTABLE COLLECTIONS :
Perky you said 28 haa,ur rating them high,they are 22 and 23
2026-07-02 12:14:58
14
Twingold 🌟🦅🦅 :
No be lie but we wey young go still old,let us not shaming dem. if dem like,let dem be 15yrs ,is not my biz. na long life,I dey wish 4 everybody ☺️
2026-07-24 23:11:46
2
beauty lala :
omo 30 no dey again oo
2026-06-28 10:34:24
15
Ifex-gadgets :
😂😂 they Don increase am thank God before na 23 24
2026-07-21 06:57:45
5
Nazzybaby56 :
I'm so evaporated rn🥰😂😂
Mama, give them!!!!😂😂😂
2026-06-28 09:39:02
15
BlaqMagic_7 👽 :
I'm so evaporated rn 😭💔😂😂
2026-07-16 10:07:30
3
PreedySuzy :
I just love this girl😂😂😂😂😂❤️
2026-07-01 10:18:55
6
omashairsignature :
No nh 22 23 dem Dey Dey Dey o dem no Dey pass am😂😂😂😂
2026-07-22 10:02:02
2
-ONYI❤️ :
Me too I’m so evaporated😂😂
2026-06-29 09:22:34
5
Chinny baby :
Abeg for Lagos we are forever young 😂😂😂
2026-07-25 13:07:12
1
BB Awka :
Perky I’m 18 o😂😂😂
2026-06-28 09:58:40
7
Adoromike Victor ugochukwu :
I dey 40
2026-07-21 13:14:58
1
Sommy gold events :
I swear
2026-07-08 21:30:33
1
STAINLESS🥰🥰🥰 :
where did you go since
2026-07-12 21:11:47
3
kiky love :
Guys am 20😂😂
2026-06-30 14:09:41
2
To see more videos from user @perkywire, please go to the Tikwm
homepage.