Kira problem na say in Dey miss shot but avatar no Dey miss shot ooo
2026-06-28 15:06:59
686
FLAWLESS :
Make una repost my clip too nah abeg 😭😂
2026-06-28 17:21:27
4
Youngprince :
Kira day play softy. But avatar own nah aggressive. 😂
2026-06-28 16:47:32
126
DIE HARD :
Bro is better than avatar by far
2026-06-28 14:32:15
137
UNHOLY💨💨 :
Avatar Dey make squad look intense while Kira makes it look easy 😂😂 clip and pure clutch na YouTube u go know different 😂
2026-06-28 14:40:43
66
𝐌𝐫 𝐅𝐚𝐫𝐮𝐪🧛🏼🩶 :
If you like talk say Kira no good
2026-06-28 18:04:11
21
Godstime 🥷 :
I respect avatar. I like their 2 contents. But tbh Kira own is different he always do unbelievable things. That’ll make you open your mouth down. Mehnn this guy win in my opinion with what we can all see. Crazy clutch honestly
2026-06-28 15:09:53
18
EVIL DC :
Make avatar come learn game
2026-06-28 14:38:30
31
🕷️ :
You no Dey reload 😅
2026-06-28 15:27:00
9
N IG H TM A RE 🖤 :
Mentor 🔥
2026-06-28 21:09:38
1
WISDOM BOMB(WB) :
we still know say avatar good pass you
pawpaw
2026-06-28 14:50:57
26
PROSP£R :
Na who una say e no good be this ? 😏
2026-06-28 17:20:10
10
Peter :
Baba Dan vex oo 😂😂
2026-06-28 14:43:20
5
𖣂 🐈⬛ :
Ahswr avatar no fit do this thing😭😭
2026-06-28 17:41:13
6
To see more videos from user @kirayti, please go to the Tikwm
homepage.