I don't even know whether say na only me dey thing dey vex 😂😂
2026-06-29 10:07:19
22
Michael JW :
Omo e come be like say I no get the answer correct 😔
2026-06-29 22:19:36
9
KIRA💛⭐️ :
Me yesterday to one sister 😂😂
2026-07-02 08:55:58
4
1234567 :
The way ei pains me errrr chaiiii 😁😁😁😁
2026-07-10 10:47:30
0
J❤️E❤️W❤️E❤️L :
I swear
2026-06-28 14:54:28
5
ramJW🥰📍👋 :
and then if you are holding the mic for them😂😂😂😂
2026-07-26 11:54:00
0
kaka :
I swear
2026-06-29 14:13:02
3
Keren Yeboah :
Three for them dey my kh , not easy oo
2026-07-26 21:26:32
0
Beauty queen👸🥰🌺 :
Mostly the once wey dey talk off key and e dey long 😂
2026-07-26 21:54:04
0
s̴y̴n̴c̴🫥 :
ajeh
2026-06-30 00:02:23
2
Fancy 🌹🦋 :
Every body don sabi that one sister for our congregation 😹😹
2026-07-15 20:58:42
0
gift bridal assistant :
and they no go talk better thing they go just dey repeat their comments
2026-07-20 08:41:55
0
Stacy Heaven's :
i have three sisters In my congregation
2026-07-02 21:55:38
0
prince Niffy :
me wey dey carry mic hand go dey pain me
2026-07-14 03:54:38
1
aladesola Tolulope :
Another one abeg
2026-07-06 10:52:24
0
peppy gallant :
the worst part 😂 na when everybody don answer it ooh
2026-06-29 08:46:32
7
faith MJ ♥️ :
haaaaaaaaa 😂🤣😂
2026-07-06 09:38:19
1
🌺🌹Tonia🌸🏵️ :
we that use to hit the nail on the head and drop mic e go come be like say we no said compose comment 😂
2026-07-01 20:23:31
3
sparkling beauty :
buchiiiii🤣😅🤣
it's so painful ehn especially if you have something different to say and the conductor ends up not calling you because everyone has been commenting the same thing
2026-06-30 11:45:01
1
MendyMill 🇳🇬✈️ :
Na who dey carry mic dey vex pass 😂
2026-06-29 12:01:17
3
KELVIN POUNDS :
we wey dey hold mic hand go dey pain me 😂😂
2026-06-29 22:05:04
1
Jah love 💞 :
omo the thing eh🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2026-06-29 05:35:52
3
To see more videos from user @buchi8702, please go to the Tikwm
homepage.