Na pple wey get boys,boys go put for trouble 😂😂😂😂😂 wahala everywhere, if any. Boss feel say he can’t take care of him boys this days make he do the work alone
2026-06-28 16:08:51
0
DJ_CLUSE :
Baba u need to talk about us ooo … justice for we way bi say na our boiz dey give us work …oga mi speak for us make dem dey do us well too🤣🤣🤣
2026-06-28 18:57:16
0
djvicoolskid :
😩😩😩
2026-06-28 16:01:03
0
To see more videos from user @dj_aladice, please go to the Tikwm
homepage.