that's a lie please
y'all should stop generalizing this things
I won't leave my man for a better person in terms if finance or wealth
I'll only do that if I'm being treated wrongly or not properly loved
2026-09-09 09:48:52
0
Krisz :
my baby is different abeg
2026-06-29 12:39:15
1054
sSportsFrenzzy•🎮 :
Two different people
2026-06-29 14:08:22
866
kolagost0 :
All this one no concern love oooo if you love someone you will want to make them happy
2026-06-29 17:19:01
109
GRACE 👑💎💋❤ :
Na lie Speak for yourself i no fit leave my babe ajeh
2026-06-30 13:03:48
137
MOH—OKAHSHA—AKL. :
My eyes don clear since for relationship
2026-06-29 08:59:49
550
𝓜𝓻 𝓕𝓪𝓶𝔃𝔂 🤍🖤 :
She fit see better place make she no still break up with you, make she Dey date both of Una woman cant be predict
2026-08-14 14:04:55
32
O R E O L U W A :
Omo she leave me oo💔
2026-06-29 18:12:49
107
samuel_bams :
Omo 😂new geh geh don come ooo
2026-08-19 17:17:19
10
wifey 💞💕💍 :
I can't never live my boyfriend na to do business day my mind make I provide to 🙏🙏
2026-07-12 19:26:42
6
H.A.B.E.E.B :
I trust my babe 🥰
2026-06-29 18:24:48
18
@OM£GA🐼 :
There's a boy somewhere right now
no girlfriend,
No calls,
No texts,
Just by himself, ON TIKTOK
How are you doing Bro?
2026-07-31 11:24:56
7
💲🥀💚 :
Make she even see person wey better pass me🙂 girl wey go stay go stay 👌
2026-08-04 22:06:25
6
Small Lee 2.0@ :
Shadow banned people where una dey😂😂😂
2026-08-17 15:40:42
9
retiredloverboy0 :
Nonchalant me waiting for my gurl to see someone better than me so i can live my peaceful life 😂
2026-07-10 00:39:40
11
peaguin 7 :
No be all bro
2026-06-30 23:03:40
5
submarine de nonchalant :
na true talk oooo
2026-06-29 08:05:39
45
𝑂𝑙𝑎𝑑𝑖𝑚𝑒𝑗𝑖👻😇 :
there's a guy somewhere right now
no girlfriend,
No calls,
No texts,
Just by hisself , pressing phone😢💔
How are you doing bro 😎🤗
2026-08-16 16:07:22
5
Taiwan Roc :
She’s leaving me gradually but I understand the process trying to be myself and move on before she leaves me finally ☹️☹️
2026-06-30 03:31:22
36
Liam♒️ :
My eyes just clear yesterday 💔
2026-07-07 22:01:36
5
Hillary Daniels :
She left me oh: After 5years: Everyday survival na grace for me now:
2026-06-29 15:12:18
75
RANSOME :
tiktok dey spoiled relationship
2026-07-02 19:23:57
7
🥷🥷Fela🥷🥷 :
my babe is different
2026-06-29 16:40:35
11
To see more videos from user @carters_core, please go to the Tikwm
homepage.