@gpsmith8: No be everything una go Dey talk 🫩💔

𝓖𝓹 𝓼𝓶𝓲𝓽𝓱🧘🏾⛷
𝓖𝓹 𝓼𝓶𝓲𝓽𝓱🧘🏾⛷
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 29 June 2026 08:13:09 GMT
80482
10904
79
1549

Music

Download

Comments

ur____boi____promisssss
卩尺ㄖ爪丨丂乇 :
Las las all Man for himself 🤧!
2026-07-21 09:08:11
124
badboyslim_
999🕊️ :
All man for himself… 🫩💔
2026-07-21 18:42:20
18
younglowkei1
★ Younglowkei★ :
Na why ano sabi beg no be say I perfect after mom facing it lowkey ☹️
2026-07-21 01:09:43
18
lucidwrld11
LUCID :
My guy borrow me money last year com Dey tell girls wey Dey come plug phone for him side say I no guid and he say na joke 😂😂😂
2026-07-21 06:38:17
4
chukwuemelie52
ICE MONEY 💯🥳 :
Dirty settings 💔😪
2026-07-21 19:19:16
7
yung.boi74
🪵 𝕐𝕌ℕ𝔾 𝔹𝕆𝕀 🧌 :
I see who repost I laugh 😂
2026-08-01 18:10:50
2
calawowo83jb
JBEST7 hazard calawowo ✔️ :
omor make we dey try dey help our guy if e dey
2026-07-21 13:34:39
8
young_fundz0
Ꮆㄖᗪ丂卩ㄖ山乇尺 千乂💨🛍 :
all men for e self I think say na joke till I stop getting paid 😔
2026-07-21 14:45:14
5
damilare90011
AKANNI 🫥 :
He don happen to me before I ask my friend for money and he tell is babe 🥺
2026-07-21 10:25:47
4
bongos_01
Notorious Lucas🪖 :
man make man brutal 🫳
2026-07-21 09:25:39
4
c.k.money90
C.k Money💶 :
Man de ask me why I no greet him babe 😔
2026-07-21 12:12:38
9
smartratty7
Smart Ratty :
Omo na man go later help himself e😔
2026-07-21 05:12:13
13
frank_dgaf3
ẞÌG_ÑÎÑØ🧃🌴🇳🇬 :
e clear 😥
2026-07-21 20:32:54
2
prince_edwin11
Prince_🥷♻️ :
Yes watin happen
2026-07-21 22:05:31
0
tj_of_ph
T.J 🪖🧌 :
Help a brother if you have the chance, nothing really they this life ,,
2026-07-22 11:34:34
2
verified.1236
MɌ VƎɌÏFÏƎƊ 🧃🥂 :
wishing one day everything will be alright
2026-07-21 12:11:42
2
To see more videos from user @gpsmith8, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About