If all of una here dey claim they’ve not been to club abeg who be those people wey I dey see every Monday and Fridays
2026-08-18 22:51:48
2
Prechy berry :
Once you hear this beat for club just know is about to go down
2026-07-05 20:46:11
2066
Lady Debby ❤️🥹🥰 :
TikTok na Jarvis be robot nor be meee 😭😭🥲
2026-08-18 20:19:30
1
Nurse :
Hypman I'm shadow baned oh
2026-08-19 00:18:57
1
thickbbaby6 :
I never go club before 😂I swear
2026-08-18 20:09:24
1
abisola :
Once I hear this beat I’m not going home 🤣🤣
2026-07-01 09:20:39
1016
Ada Nnamulu :
Omo this background beat dey burst my head for club...
you know that time wey club don start proper and you don high but you still dey alright... Omo flirting na water...😂😂😂
2026-08-15 19:58:16
9
ŚØPĦĨẼ⚜️🖇️ :
Sophie of Canada in the building
2026-08-12 13:16:15
26
KEMZ ATELIER✂️🧵 :
December when go hot na from August you know💃💃💃
2026-08-02 21:15:40
68
Luchi🖤🎀 :
Luchi of GoodLife in da building
2026-07-27 12:29:50
177
Anichi :
location please
2026-08-19 00:44:16
1
August 12🎂🎉😘 :
Dj we wanna partyyyy
2026-08-07 08:19:15
16
Shels✨ :
Guys be on your AirPods please 🙏🏾😩🥰
2026-07-01 22:45:23
455
⚠️𝟙.𝕓𝕚𝕘.ℤ𝕒𝕕𝕕𝕪 🇳🇬⚠️ :
watin tiktok dey translate give me so?😅
2026-08-16 19:35:55
7
To see more videos from user @real_hypeman_little, please go to the Tikwm
homepage.