Omo nah once I tell my guy say we no Dey buy house for lekki again, de place him dey live if rain for my guy no fit go anywhere because of too much of water, but sha he say some places in lekki is not flooded
2026-06-29 21:52:30
0
jewelchibugo :
omo no be small rain 😳
2026-06-30 08:42:29
0
ABIKEADE💜🦋 :
Lekki and makoko no get difference
2026-06-30 02:27:57
5
CELEBRITY VENDOR :
Not funny o😂😂😂😂😂 I fly bike yesterday 😭😭
2026-06-29 21:11:00
37
atelibo🤎 :
this is so terrible
2026-06-30 08:56:44
0
The One 🌺 :
Water Bolt 😁😂
2026-06-29 21:01:00
11
Tobiloba❤️🫶🏾 :
Jetski ninu lekki 😂😔
2026-06-29 23:41:08
7
Ofure Fragrance :
Ah omo ! I’m still scared o ,what if the boat capsizes?
2026-06-30 08:42:33
0
Favourite🇳🇬 :
Uber boat 😂😂
2026-06-30 06:36:53
0
مريم🤍☪️ :
Omoh u don Dey trend fr WhatsApp since buh u are 🥰
2026-06-29 20:47:04
8
Hardunni ❤️ :
Ajegunle sef kno be like this faa
2026-06-30 06:24:52
4
BALIKIS🌹🥹 :
ᵂᴴᵞ ᵀᴴᴱ ᴴᵞᴾᴵᴺᴳ ᶜᴼᴺ much
2026-06-30 02:42:04
2
AnitaVams 💎 :
Ehhh God! Not me seeing the road that leads to my estate on TikTok 😭😭😭😭
2026-06-30 05:10:24
4
🦁LeoKing🦁 :
God abeg o , ontop my millions make I con dey order canoe instead of Uber 😂
2026-06-30 08:31:30
1
🎀💎ESTHER❣️🍭 :
Omo make I Dey my badagry jeje o 😁
2026-06-30 07:09:22
1
To see more videos from user @lola_fany, please go to the Tikwm
homepage.