12.6m a year for rent 😳 where Una Dey see this money
2026-06-29 13:25:52
2409
Ella :
Girl to Girl I pray 🙏🏼 we make it in
2026-06-29 20:18:24
497
Cleopatra’s collection :
Omo Linda please wattin you tell God? 🤲🥹
2026-06-29 20:16:53
248
Mickeyessentials COQUETTISH.NG :
God you see am o, N720k rent na make me Dey see my landlord for dream 😩
2026-06-29 13:57:29
808
V💕 :
12.6 million a year omo
2026-06-29 13:45:10
570
CHIDINMA LIFESTYLE❤️ :
Money Dey where e Dey abeg
2026-06-29 14:07:03
189
faveaurabeauty :
The way you Dey call amount of money Dey fear me
2026-06-29 13:37:46
317
pinkybae💕😍 :
I’m early today 🤭 love from Ghana 🇬🇭
2026-06-29 13:11:12
47
mummy girl :
God abeg hear my prayers the wey you take hear this woman own please 🙏❤️🥰
2026-06-30 23:51:31
1
BeautyWearz :
I came with you but u didn't buy my tickets
2026-07-01 17:58:03
0
Ella 💋😇🫶❣️following :
I personally think God have favorite
2026-07-01 17:48:05
0
Rhoxie 💞 :
Love love this!!🥰
2026-07-01 14:04:14
0
VERIFIED EZENWANYI 🧜♀️🤍💎 :
Buy akara for your trip
2026-06-29 15:44:17
31
Big_Uju01 :
Bring me backkk 😩
2026-06-29 13:20:30
18
NAIL TECH @MOBIL ROAD ILAJIE :
Them tell me 50k per month for shop today I nearly craze 💔😭😭
2026-06-29 19:06:39
40
beckys_empire :
🥰🥰How u take do this prayer 🥺
2026-06-29 13:13:27
51
enesbagcollection :
Since i knows she work for her money I celebrate her more
2026-06-29 13:44:25
18
bigbaby_laurel :
I heard 12.6m for a year I first pause the video…then calculate 12.6m for store rent minus workers money,and supplies for the shop or light bill and y’all say 8k for all back there is expensive??? Wahlai I’ll charge 20k for medium size 😭😭 Omo God hope I no Dey play sha!!! 😩😭
2026-06-29 17:52:56
66
LDaesthetics/Abakalikinailchef :
and na 300k rent dey give me Bp since oo🥺
2026-06-29 23:33:28
6
To see more videos from user @lindacyril, please go to the Tikwm
homepage.