Like ehh you like Messi me I like Ronaldo but you want make I choose Messi Oga Dey with ur Messi make I Dey with my Ronaldo
2026-06-29 20:47:22
39
🇯 🇧 🇴 🇾 :
I don’t know why Messi fan de force us to believe say Messi is a better player than Ronaldo
2026-06-29 20:49:55
32
Alvin :
dem no go ever understand, when i tell ppl say zizou, pirlo and seedorff na my best of all time, person curse me tire😁😁😁. i tell ham say check i say ’’MY’’ and not urs.
2026-06-29 17:24:30
16
Mangogo :
There is difference between like and facts
2026-06-30 04:38:04
0
AkunaMATATA🤍❤️🖤💛 :
2026-06-29 19:55:59
15
SHOTEC PHOTOGRAPHY 📸 :
Ronaldo is the goat
leave me alone naw 😂😂😂😂
2026-06-29 21:13:10
3
mikeani5 :
as a coach way u be u get final u have to start one and bench one who will u start coach
2026-06-29 17:59:52
1
TokM_18 :
Na voice note I need answer you baba🤦🏽♂️
2026-06-29 19:47:49
1
Mario € :
I tire 😂.
2026-06-29 16:59:52
1
Eddy-24 :
Everyday my and my guys for one group Dey argue Ronaldo and Messi like them fit just wake up them go go find one thing talk about Ronaldo I don tell them choose your goat make I choose my own why e Dey pan una day I love Ronaldo😂
2026-06-30 00:10:36
1
CLEFF🍀WORLDWIDE HERBALMIXTURE :
I swear
2026-06-30 03:20:54
0
dimen048 :
I just followed boss 🥰
2026-06-29 20:13:27
1
Kantechukwu :
I swear oo 😂😂
2026-06-29 21:18:42
0
Emmynem II :
i no know wetin b there problrm
2026-06-29 23:43:28
0
uchebike Michael Onwuneme :
nor mind them coach abeg hope you dy enjoy your vacation so?
2026-06-29 21:30:11
0
DAVID ♾️ :
I tire ooo 😂😂
2026-06-29 17:26:57
0
dyp comics :
true talk boss
2026-06-29 20:32:38
0
James Hayashi :
a swear bro
2026-06-29 20:22:41
0
KING 👑 ZICTO LIMITED 👑♥️♥️💕 :
at all my bro
2026-06-29 19:26:44
0
EDWINCRUZ :
No mind em boss banter em more sir 🥰
2026-06-29 20:47:26
0
momen :
aswr 😂😂😂😂
2026-06-29 22:27:04
0
mic’d Vin 🎙️🌟❤️ :
Dem wan put you for plenty talk 😂😂😂😂
2026-06-29 19:43:39
2
FEGA Soccer :
Coachee tell dem oh.. 😁.. dem go wan de force person with banter 😁😁… nothing fit change my mind on RONALDO.. I prefer cr7 shikenah 😁
2026-06-29 17:12:33
4
To see more videos from user @c_mobike, please go to the Tikwm
homepage.