Press the record button, record for like maybe 3 secs after recording, tap on that plus, you’ll see import media on the last menu, tap on the bottom image that you want to streak. now after tapping, don’t just send go to where you’ll see that cropped part, now delete the first video or record you did, you’ll now be left with your image that you want to streak, then you can now streak
2026-06-29 22:23:40
334
Oyin: :
Nah Wetin I Dey use now be that
2026-06-30 07:02:11
95
️ :
Abeg wetin them de use director mode do ?🙏
2026-06-30 06:57:30
26
Ayo🫧🤍 :
I just download ovf editor 😂
2026-06-29 21:43:16
9
ꨄ❧ 𝙷𝚊𝚛𝚒𝚔𝚎𝚑 ༺ :
It my birthday guys pls a prayer for me 🎉🎊
2026-06-30 01:58:58
22
nevergonfakemylife :
I Dey face am like this 😭
2026-07-01 13:20:24
3
AYOMIDE🖤 :
Omo they don remove my own and e Dey pain me😭💔
2026-06-30 16:02:45
5
Debbie 🌊🤎 :
Omor I don find am tire 😭😹
2026-06-29 19:52:57
6
AKANGBE⛵️💛 :
Make you na dey use create video 😁
2026-07-01 14:02:12
0
ꨄ𝙿𝚁𝙴𝙲𝙸𝙾𝚄𝚂ꨄ💕♍︎ :
Snap don ban your account before ?😂😩
2026-06-30 07:02:42
2
💔😔 :
Omoh I think say nah only me o,but me don wise sha
2026-07-01 20:39:49
1
Josephine ❤️🌚 :
I don see solutions 😂🤲
2026-06-30 10:26:19
1
OBERE🍒🍓(ASA CHIDI 1) :
My own still Dey 😂
2026-06-30 04:05:21
4
BIG TORIAH♏️ :
🥺🥺
2026-06-30 04:24:20
3
O..!🤎 :
Snapchat no remove my own oo😭😹
2026-06-30 12:13:49
2
PERFUME VENDOR IN ABUJA &ENUGU :
Tap on create video😂
2026-06-30 08:36:01
2
✦ 𝕯𝖋𝖜 𝕬𝖘𝖍𝖆𝖇𝖎 ✦🍒 :
Omo them don remove ham ooo😂😭
2026-06-30 02:31:23
1
To see more videos from user @sammy_dgaf_, please go to the Tikwm
homepage.