@skfundz: No be me una go shame 😭😂 #fyp #foryou #viral #nysc #nysclagos

TheKogiBoy👑
TheKogiBoy👑
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 29 June 2026 19:31:30 GMT
62390
7269
213
539

Music

Download

Comments

ca_rine23
Toluwalope🌚❤️ :
Wait for me abegggg
2026-06-30 05:10:55
153
graceeey_151
Graceey’s place👩🏽‍🍳 :
E con be like say account no Dey work again 😭😭😪
2026-06-30 07:43:22
39
adebayojanet21
adebayojanet21 :
Guy Wait for me I won iron am first
2026-06-30 13:16:22
2
jennifer.uzolisa6
Jennifer Uzolisa :
I don refresh my bank app tire I don check sms and email 😩
2026-06-30 07:16:15
37
yoruba_angel1
JEMIMA💅🏼💕❤️ :
Call me when you’re set to go
2026-06-29 21:09:05
35
nishola_ade
Olusola🌻 :
I no drop my phone since yesterday 😂😭
2026-06-29 19:37:35
23
p_urpleskyes
Purpleskye💜 :
Bring me along 😅😅
2026-06-30 07:23:35
2
opebabyyy
N01️⃣ :
They’ve started paying
2026-06-30 13:26:13
0
ridwanoshoare
Kid chanel$$ :
who sabi run we get work tonight
2026-06-30 06:58:54
1
maravivian
Vee🌸🌸 :
Money wey I wan use start akara business never drop 😫😫😫
2026-06-30 00:12:14
12
ifejolaa
ifejolaa❤🌹 :
Fellow Kogities 😂❤️
2026-06-30 00:46:21
1
kingvi_designs
Daniel V. Joel :
Wetin Dey happen this month sef ?😳
2026-06-30 11:17:56
0
tifehmi762
Fadesekemi🍒🌸 :
Abeg I don wake I no see am, when we Dey go😭😡
2026-06-30 06:25:38
0
sheisanibe
Anibe❤️ :
Omoor,Nysc Dey whine me😭
2026-06-30 00:33:12
3
big__rhea
BIG__RHEA :
Please carry me along 😁
2026-06-29 22:14:54
0
triplea860
Aliyu Abdulbasit :
Money wey do finish before make I fit settle loan app rest
2026-06-30 11:19:27
2
ladegold244
Lade :
Olorun se 😭😂
2026-06-29 20:03:02
2
justpriscar_
Priscy | Nail Tech in LAUTECH :
Wait for me😂😂😂
2026-06-29 23:40:02
1
To see more videos from user @skfundz, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About