@joycelifestyle4: Nigeria have happen to me 😭😭😭😭😭

joycelifestyle4
joycelifestyle4
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 30 June 2026 08:24:25 GMT
35700
1355
136
66

Music

Download

Comments

evachioma1b
ivy💕 :
that is how dey came to my shop good 3 times,I decided to look for shop inside the market
2026-08-24 20:46:02
0
mumboysakamumtwins
mum 4boys :
waiting then they find na wow
2026-08-24 16:47:17
0
smalldevil4567
Jt baby 🌸🥰 :
Na to change the location of ur store so
2026-08-24 21:03:13
0
mrsagene
Optician in Warri 👓👀 :
Dem Dey thief medicine??
2026-08-24 17:32:20
0
mimiluxurieslimited
PERFUME WHOLESALER IN ASABA :
Person go dey hustle they go dey tiff the market,want frustrate her. If you quit one person go sitdown one place deh talk say you no ambitious mtcheww
2026-08-24 17:30:30
0
uhunomasogie
Your nurse :
For chemist wen gain nor Dey God abeg oo sorry dear
2026-08-22 09:47:13
8
alifatchic
Haliberry hair benin :
Dem dey rob chemist?
2026-08-22 14:00:42
10
favicruz22
favicruz♏️❤️‍🔥 :
Omo watin come dey happen now enn
2026-08-24 20:09:00
0
nomyscent
Perfume Vendor in Asaba :
nawa. dem Dy rob chemist😳😳😳😳
2026-08-22 10:39:15
0
evagold255
evagold255 :
So sorry mama 🥺🥺🥺 Please 🙏 be strong 💪 God we put them to book 🥺
2026-08-22 21:38:23
0
abigailslim7
Abigailslim💍💫🇮🇹 :
Omo the lord is u strength 😢
2026-08-22 11:28:12
0
neki313
neki313 bevy :
abeg which area be that? this is so painful
2026-06-30 10:32:20
0
joyomoregie8
Sexy🌺Mama :
Na wa some people are wicked
2026-08-14 18:29:54
0
portablediva16
PortableDiva_nurse :
Just relocate dooh
2026-08-06 15:51:42
0
jennyisi23
jennyisi23 :
Na wa oooo, change location my sister this our work nor easy many enemies
2026-07-22 10:13:54
0
nuxblexyn0
Nux Blexyn🦋 :
Change ur location na 🥹🥹this is painful
2026-08-06 17:10:34
0
mimiluxurieslimited
PERFUME WHOLESALER IN ASABA :
Nobody deserves this . So sorry sis
2026-08-24 17:29:48
11
mummykay783
mummykay783 :
Na wetin Dey reign for Ekewan Barack’s now o
2026-08-19 13:22:00
0
nurse_bles
DB special :
Omo dey do u something
2026-07-20 18:10:42
0
zach_ev
Zach :
well it look like a content anyway
2026-07-14 11:24:04
0
joyetiosaenoma
Joy Etiosa Enoma :
The lord is ur strength my sister naso dem do me tire till I pack comot for dem ooooo na house I de now de put my life in order,God non go shame us
2026-08-23 21:19:01
0
obidiljt5ny
obidiljt5ny :
which state That particular
2026-07-02 12:55:06
1
caro.dee.53
Caro Dee :
Jesus Christ
2026-07-06 17:40:49
0
mommyboyslifestyle
September 19th :
Please 🙏 park
2026-07-06 20:55:04
0
To see more videos from user @joycelifestyle4, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About