@gbovofrankiee: People wey Dey build house this period Una Dey try oo 😹💔 #viral #fyp #makethisgoviral #relatable #100kviews

Gbovo Talker
Gbovo Talker
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 30 June 2026 09:41:38 GMT
51887
5415
360
830

Music

Download

Comments

black_matt2
@ ‍ :
Them go tell you say once you don roof am e don finish 😂😂 na there you start 😂😂
2026-07-01 08:09:24
87
victorkalifa6
Fear of God ✝️ :
Na roofing I dey since last year ooo Omor
2026-07-01 08:02:24
92
jojo_capalott
𝕁𝕠𝕛𝕠 🧃 :
After roofing na when work just start 😂😂
2026-07-01 09:06:34
14
mr_hitlerp
MrHitler♌️💫🗿 :
Na once 20m go turn 2.5😭
2026-07-01 08:05:57
23
kel_111111
LONER 💔🖤 :
And I don’t run leave am oo
2026-07-01 08:56:32
25
_lampo_of_africa
_lampo_of_africa :
Once i no get up to 200m for aza i no dey build anything
2026-07-01 06:01:57
51
wisdom4404
WISDOM 🚭 :
e no easy 😂
2026-07-01 08:42:39
11
nolly1k
ℕØŁŁɎ🔥 :
some people will still not understand😂😂😂
2026-06-30 23:59:13
27
ayodguzman
Ayobami06 :
Na when you finish roofing you just start to they build house…This one no be cruise oo, na real life matter 😂😂😂😂😂😂
2026-07-01 08:43:24
7
ifeco_skech001
️ :
U don price rod before 😂
2026-07-01 09:23:39
1
oluwablaq63
Øluwa blaq🫂 :
I thank God it's almost done ✅
2026-07-01 09:49:29
5
n.06.__
️ :
Jesus guyyy😂😂 wen you buy granite and sand like 3 times eye go turn you 😂💔
2026-06-30 17:10:49
20
..........pel
Dpred :
27m finish for just 2 bedroom........e no still complete reach the outside.......I no dey do pass myself.....I just dey glorify God....I don move inside dey hustle again....😊
2026-07-01 08:51:57
3
willofx
Willo :
As u say project, some students go think say na school project, till then hear house project lol 😂
2026-07-01 09:37:10
1
lonely_soul0002
❔ :
I start my house and I finish am without stopping 🙌🏾
2026-07-01 07:45:43
9
funds197
₭øjø ₣Ʉ₦Đ₴ :
me wey don spend like 150m for aux omor
2026-07-01 07:31:46
11
koboko130
King koboko💸🤴🦍 :
Na here i Dey 😂😂
2026-07-01 08:14:34
10
ayomideji188
Star Boy18🐐 :
Guy I don run leave the house 😂🤪
2026-07-01 07:22:31
8
aisosa953
aisosa :
Your 10m go remain 100k
2026-07-01 09:36:31
4
To see more videos from user @gbovofrankiee, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About