na who David wan dey folo get issue be diz abi? Izzokay😂💔
2026-08-18 19:38:43
210
Flotte :
Davido don make you go viral once again 😂
2026-08-18 22:56:25
129
SHERIFF 🪵🍃🌬️ :
David wan Dey drag his ancestors 😂
2026-08-18 21:35:13
842
Cuti£ _Gb£mmy :
no wonder him dey Vex
2026-08-19 06:30:50
1
MARK DON :
I never know say someone like this day exist until Davido drag ham 😁
2026-08-18 22:26:14
155
Oyepeju334 :
Osapolo sha wan bring this guy down
2026-08-19 08:14:28
1
Azi :
The father that father there father ⚔️🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐
2026-08-18 21:40:46
94
Ebuka🚀🦅 :
All thanks to Davido, your first time on my FYP 😂
2026-08-19 04:23:57
36
Ju Ne💕 :
If no be because of Davido I for no see you for my fyp
2026-08-18 23:15:10
2
30bg family :
thank you davido , for bringing up this old glory back to life 😂😂😂😂
2026-08-19 05:43:16
25
beck_elegance :
Who is Davido to be compared to Wande Coal sef?
2026-08-19 06:36:02
28
TeamGiwa1stBorn :
Very soon Davido go drag Daddy shoky and Danfo driver
2026-08-18 21:50:43
89
Jideoffor :
Baba wan use ObO dey relevant
2026-08-19 05:52:41
7
G mindset :
na Davido make you come my fyp today
2026-08-18 22:43:03
7
Omo Naija🇳🇬🔥 :
All of a sudden Everybody hates wande coal nawa oo
2026-08-19 02:11:00
51
King_jason :
Davido just Dey use him glory wake old glories imagine Wande popping up on my fyp
2026-08-18 22:50:59
45
曼尼 :
First time you appear on my fyp Allah Walahi 😂💔 OBO just dey help una life that man na God sent fr ❤️🥳
2026-08-19 00:49:30
18
call.me.stones042 :
Davido wan spoil him song by shouting but he no gree 😂😂😂
2026-08-19 06:10:49
18
BOBBY 🪖 ✪ :
You sha don use davido trend…cause I never see you for my fyp before ooo ngl 😂
2026-08-18 23:37:56
16
He’s Eddie• :
Many of you are judging and talking anyhow about wande coal… bro if you put yourself in his shoes,you would get to understand Whats he’s talking about. The truth is Wande coal is the greatest of all time.. there was no time he fall out of the industry… instead it was wande coal that chooses to backoff from releasing more hit song.. but Gen Z generation nor sabi wande coal. During his era broooo… all him songs na hit. In terms of vocal, performance and good and meaningful songs… Wande coal is the greatest of all time. Him and davido no be mate. Let’s remove sentiment ☑️❤️
2026-08-19 06:45:19
43
Bryvn Twxst🗡 :
Shey you sing pass Wande coal? Forget! 😌
2026-08-19 00:36:02
31
To see more videos from user @itswandecoal, please go to the Tikwm
homepage.