@emmysleemedia001: Pocket T0T0 😂😂💔#gehgeh #tiktok #fyp #viralvideo #popori

Emmyslee media 🎥🎬
Emmyslee media 🎥🎬
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 01 July 2026 09:46:47 GMT
99932
11943
111
2643

Music

Download

Comments

qingnovaboy
qingnovaboy :
Lines dey cry for popori side
2026-07-01 16:16:23
141
bigbbp
🤺 :
Na all these things Dey vex ycee😂😂
2026-07-01 19:05:34
3
pushinp02
pushin 🅿️ :
Pedicure 80k waybill two aboki for me
2026-07-01 15:45:54
225
jessy_fvr6
Jessy_fvr :
Na once popori enter flow state😂😂💔
2026-07-01 16:23:05
140
slimdaddy579
The Done🧬🦅 :
Waiting Dey pain me they write am 😂
2026-07-01 16:15:29
41
randy.nation4
✝️Mind set💔 :
My pocket tots don shock me 😔
2026-07-01 17:31:54
18
al_vin_10
𝐘𝐧𝐰 𝐀𝐥𝐯𝐢𝐧 👑👽🧨 :
Na now I understand watin ycee dey talk 😂😹
2026-07-01 15:41:47
55
fellagreinmusic
Fèļłägřêîń :
This album go sweet
2026-07-01 14:51:42
18
bigcelta
B|G €£LT@☠️ :
You wan follow me do
2026-07-01 16:38:45
7
aneco360
. :
Mentor is cooking 🔥🔥😂😂
2026-07-01 11:10:01
15
oyokingsley
Kingsley 💕 OG :
no be lie
2026-07-01 19:17:52
0
official_lekson1
🌴lekson_čłĩpš🌴 :
Guy where una dey see new gehgeh trend abeg
2026-07-01 17:21:21
5
arisky6156
Arisky👹👹 :
Omo see flow for popori mouth 😂😂😂😂
2026-07-01 18:51:00
4
honparis2
HON PARIS :
GEHGEH don dey cook another one 😂😂😂
2026-07-01 17:36:44
2
To see more videos from user @emmysleemedia001, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About