e too cost oooo make una do cheaper ones we go buy, una dey sell cars wey common Nigerian no go fit buy but una dey complain say we no dey promote local company.....when local companies wan kpai us......make cheaper ones...we don't need luxury,we just need something that won't breakdown easily and would not consume too much fuel, simple
2026-08-02 11:01:01
2
June21st 🥷💰💵 :
Laslas na still GLK we go tear lol but regardless una dey really try am impressed and proud 🔥🔥🔥
2026-08-02 21:30:01
0
Lion Benz specialist :
expensive 😔😔😔. can't buy it
2026-08-01 23:59:40
1
John :
IVM must be my 1st car. choice 🤗🤝
2026-08-02 12:40:51
1
chukwusom62 :
Make Una Dey give us car make we Dey pay small small
2026-07-01 18:35:48
170
justicegold :
i love this made in Biafra land
2026-07-01 19:17:21
120
Michael Williams :
why is innoson copying benz
2026-07-01 22:07:43
1
Luça$ :
this better than g wagon 🫣
2026-07-01 17:32:39
62
Ceasar :
ivm will be the only car brand in my garage
2026-07-01 15:26:42
34
Gucci🦁of⚽lagos💙 :
Nke a bu Nke anyi♥️💪
2026-07-01 15:15:32
71
BigS&BigB🇳🇬🇦🇺 :
Inno motors please create easy loan access for working Nigeria’s so your cars can dominate Nigeria market 💯
2026-07-01 23:28:33
6
snitch__on :
Homemade when nor dey affordable..
2026-07-01 16:25:15
9
Kendo D onestar :
nkea bu nke anyi
2026-08-01 13:01:11
6
Ice prince demoney :
IVM car or nothing, I will definitely patronize this company someday 🙏🏾
2026-07-01 15:08:10
12
Godwin Maraye :
You guys need people to give you design , do something different and standout we are rooting for you guys
2026-07-01 18:30:27
10
DAVO DE DUM :
Ivm sabi do motor abeg🥰🥰🥰🥰
2026-07-02 17:35:04
6
x3 :
innoson
2026-07-16 21:05:10
5
pen🇳🇬 :
Made in Nigeria 🇳🇬
2026-07-16 11:26:20
2
celebrity turner :
a little advice create small affordable cars to for people starting their life because where I wan see over 30 million for cat
2026-07-18 16:59:08
1
MAYOR OF TIKTOK :
U GUYS ARE SUPPOSED TO HAVE SHOW ROOM
2026-07-01 18:08:08
0
Noble :
IVM
2026-07-02 01:01:20
1
Austine 😎 :
let support our own💪
2026-07-01 21:18:46
3
To see more videos from user @officialinnosonvehicles, please go to the Tikwm
homepage.