Who else noticed the real akara owner at the back 😂
2026-07-02 09:48:35
4755
Home of memes :
available in different colours
2026-07-03 08:30:03
734
mhiz sugar :
na you de sell na you the buy 😆😆😆😆
2026-07-02 05:47:19
2530
💫Ǒ💫Ğ🪐 :
This music nor fit waste
2026-07-02 07:06:46
911
roselle :
you sell corn,you finish everything 🤣🤣, now akara you still finished everything again..oya start pepper tomorrow,I wan check something 🤣🤣🤣🤣
2026-07-02 08:09:22
1076
selenstrongest-ones :
our first lady is proud of the man you are becoming
2026-07-01 20:41:09
1448
Cheta vee :
you dey taste oil 😭l😂
2026-07-01 21:06:28
328
ADAIJORO :
So Una Dey taste Akara oil
2026-07-02 10:26:56
81
Pretty Betty ❤️🦋🫧 :
Naso I finish mine today 🤦♀️
2026-07-02 05:36:40
137
Islam decent :
the dj mixed for the background is a banger 🔥
2026-07-02 09:37:44
70
fine beauty😘 :
I never recover from corn own 😂😂
u don enter Ak😩ara 😂😂
2026-07-02 11:44:26
40
Cherry :
Abeg make una patronize me. 500k per one 🤨🤨
2026-07-06 13:14:08
13
Favyeagle 🦅🦋 :
guy help me find space na I no see space for my area ooo🥺😂😂
2026-07-08 23:31:51
7
God favorite :
you will go far
2026-07-01 19:57:44
36
amaka precious :
wetin you first taste🤣🤣🤣🤣
2026-07-02 06:10:20
8
MUA'S couture :
na u b vendor na u b customer 😂😂😂
2026-07-02 09:02:13
77
Omotolani 🩵 :
Me at my own shop also
2026-07-05 17:40:57
6
True essence fashion :
Omo how una take the see customer for this business,akara business wey I open yesterday na only me Dey patronize myself and I don chop my profits even chop capital join business wey I start with 10k na 1,250 remain 🥺🥹
2026-07-02 08:45:08
153
ICEy💎❤️🔥 :
Since I start this my Akara business
2026-07-02 10:15:06
44
glow :
Abeg do your content fast make mama come sell akara for me🤣🤣
2026-07-02 20:15:44
109
SABI GIRL :
since I started this akara business, my mouth never rest
2026-07-03 11:23:38
12
❤️🩹King 👑 Smith ❤️🩹❤️🩹 :
Na me be seller na me be buyer na me consumer 🤣🤣
2026-07-02 12:08:24
15
CHIN£DU ♉️ :
2026-07-02 00:34:08
5
TMIS💬🗨️🚌🏠 :
who noticed the way the owner of the akara is looking at him 😂😂😂😂😂
2026-07-02 19:54:56
10
To see more videos from user @funnyoldschool090, please go to the Tikwm
homepage.