@blessed_okelue1: You say?😂#goviral #relatable #meme

BLESSED
BLESSED
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 01 July 2026 20:23:46 GMT
865595
193883
1377
16476

Music

Download

Comments

bigbabyshowers
TamTam 🖤 :
open up ke 😂me wey dey even lie give chat gpt....
2026-07-02 08:17:04
5786
jennifer_ginikachi
JENNIFER GINIKACHI :
Abeg dey go no be my matter you go use do topic
2026-08-21 19:17:42
0
desmond.tega3
DES✞🧃 :
Person wey wan hear gist
2026-07-02 15:30:24
1899
shido12340
shido :
The wey ladies like your memes ehhhh 😂
2026-08-20 10:02:02
1
abhena1205
Maabena🥰💕🦋 :
Abeg shift 😂😂😂
2026-08-21 22:19:48
0
1slim_t
Temi🩶 :
Omo nothing do me, no worry
2026-07-01 22:04:57
452
adeoti526
Adeoti🧚‍♂️💕 :
Wetin do meta aI 😩😂
2026-07-02 18:07:36
357
badgirlprincess8
mummy's girl❤️🫂 :
you say 😹😹
2026-08-21 18:47:09
0
asandy63
Leo♌️🦁Queen :
Wetin do ChatGPT
2026-07-02 11:57:23
575
bigkendra20
bigkendra20 :
Close up wey I Dey use brush no let me open up
2026-07-03 09:00:31
278
shewawithah
Bambiiii 😝💕 :
make you use my matter open gist?
2026-07-03 04:02:39
42
happy_ness262
~M~ :
Make you use my matter take do example abi? Omoh I Dey okay ooo😏😅
2026-07-03 21:22:09
5
marcus_wisdom
𝕄𝕒𝕣𝕔𝕦𝕤 𝕊 𝔸 𝔾 𝔼 ✰ :
Nothing dey do me abegg 😂 Na my money finish
2026-07-02 13:27:03
102
samuelprecious11
💫🌹 :
Mk you use am tell me word later😩😂
2026-07-03 13:25:20
21
lifestylebykleo
Saint Kleo🪽🌹 :
Make dem use me do story time 😭😂
2026-07-03 10:48:51
7
To see more videos from user @blessed_okelue1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About