Na $80k you wan carry go car stand?
Pray for Big bag bro up up way $1m 🤲
2026-07-03 07:52:59
77
Mario🧳 :
Car stand ke, the next morning na to buy 2 plot of land for 2 different areas, then I go buy some Gram of Gold. The rest na for me and myself and anybody wey I go like chill with, but before then family go don smile 😊….
2026-07-03 22:14:23
1
🫀🎭Olarewaju💡🔋⚡️ :
God Abeg If I Will Not Be Rich Don’t Let Me Reach 25 Amen 🙏 😢
2026-07-02 22:13:47
42
Sunnyfroze$£ :
1M self I don dey car stand 😭
2026-07-03 11:38:34
9
jessica grace :
E go be amen 🙏
2026-07-04 06:56:59
4
Vℹ️Ś🅰️ B🅾️Y ❌ ❌ :
God Abeg If I Will Not Be Rich Don’t Let Me Reach 21 Amen 🙏 😢
2026-07-03 20:05:18
6
God of 1minute 🤲💔🚶♂️➡️ :
Es 350 016😩
2026-07-03 01:09:41
18
GODSON02🥶🥵 :
If $20k drop I go buy car bro 😹
2026-07-02 14:39:14
9
De Done 😶🌫️🫥 :
If the car dealer house no far he go open shop that 12 or 4 30 in the morning
We all want to be successful in life but, not everyone will buy my brothers and sisters but, i pray i should buy my own without any stress and you too also 🤲
2026-07-03 01:42:27
7
~GOD NEVER FAIL~ :
8am self too late
2026-07-03 23:11:30
1
💔😪 :
Na for polanco I go sleep self br😅
2026-07-03 11:56:07
1
Yrn💚🧃. :
5am sharp 😁
2026-07-03 13:44:24
3
CASH_PAID :
You be werey for like 4:30 car owner for don start immediately
2026-07-02 12:00:03
16
aDeLaJa🍁💛 :
Rx 350 yen 2019
2026-07-02 21:03:44
5
Luckenzo🤍 :
Bruh I no go fit sleep again. Immediately e drop I go dey cry dey text dealer. Lexus Es350 2017 black interior 😭.Oluwa jor
2026-07-02 17:16:42
11
TOHEEB 💛😈 :
Rx 350 2018 JAH 🙏✝️😌
2026-07-02 21:06:57
5
Xxo🐍 :
11am I don Dey sapade dey cruise 😳😭😂
2026-07-03 09:48:16
6
To see more videos from user @_era_paid, please go to the Tikwm
homepage.