@funnyghettoboy: Family just imagine wertin this boy dey do this early morning , he just dey risk him life, now he wan dey risk my own join, I take God beg una family, make una help me advice am before things get out of hand Abeg 🙏 @favorite AI #foryoupage #foryou #tiktok

funnyghettoboy
funnyghettoboy
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 02 July 2026 08:14:08 GMT
26243
2735
59
68

Music

Download

Comments

youngfatai
YØUÑG FÃTÃÏ 😈😈 :
yooo😂😂😂
2026-07-02 20:52:45
1
october5th85
.🧵 KC fashion hub🧵🛍️ :
and I see am just now oo for Idris Musa plaza
2026-07-02 11:14:34
6
celebfather38
الرئيس كندا :
Congrats on your 10k followers 🥳
2026-07-02 13:04:01
2
chochohypelord
Chocho Hype lord :
This guy the give me joy
2026-07-02 18:33:52
6
fresh.boy084
منى مصطفى💞💖 :
I swear this boy make me watch una videos
2026-07-02 11:23:40
1
alliumar5
IBN UMAR EGI NUPE :
omo lile
2026-07-02 19:55:46
0
chasebig02
Chase pop :
I day envy this guy. Me way get hand self no sabi ride bicycle
2026-07-02 17:03:15
0
muhammed94839
M D wire 👹👹👹 :
Ok na 😂😂😂
2026-07-02 09:32:12
0
To see more videos from user @funnyghettoboy, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About