@derockoftiktok: Igbos to the world 🌎

Derock247
Derock247
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 02 July 2026 10:35:18 GMT
316005
27252
541
4081

Music

Download

Comments

charis_media1
CHARIS MEDIA :
naira shift, dollars wait, pound's proceed, tight settings
2026-07-29 06:22:32
2623
chidex_47
DERA 💫 :
una don remove me from the settings 💔😂😂😂😂
2026-07-28 14:04:50
2852
teeautosluxury
TeeAutosLuxury Lagos/Benin :
See as dem shift naira 😂
2026-07-28 19:41:23
446
stanleyy_4pf
𝕊𝕥𝕒𝕟𝕟 🦇 :
Abi na wrong Igbo I be ??😂💔
2026-07-31 03:29:12
476
officialperor
ℙ𝕖𝕣𝕠𝕣 :
Me with Pakistan currency
2026-07-30 10:01:17
268
bigsilasborntowin
bigsilas📈 :
Who saw wen someone spread 200 naria note person talk who Dey spray this kind money 😂😂but he said it in Igbo
2026-07-29 07:02:01
307
grace_teecee
Nkpor Laundry 🧺 Girl ✨ :
the man that shifted that bundle of a thousand naira wont make heaven😂😂😂
2026-07-29 16:55:37
58
godfada100
Godfada :
big money never come clean. clean money never come big.
2026-07-29 14:19:44
56
iwe.kobo
Iwe Kobo :
we are too poor as a nation to be this classist 😂
2026-07-29 10:33:12
86
boi.crystal7
Boi Crystal :
Omoh see the kind eye Dem take look person wey splash that 2h dem fit kpai am if e try am again 😹😹
2026-07-29 09:23:52
69
byarney
Byarney :
See why I like short men 😭
2026-07-31 19:31:02
8
kenny.young51
Kenny young :
omo this comment hit hard 🥰🥰🥰
2026-07-29 19:49:40
52
kings_home01
kings_home01 :
Separation techniques 😂😂
2026-07-29 15:51:13
6
kashmomoalhaji
kashmo omo alhaji :
Dollars dey wait for pounds and you come dey put Naira 😂
2026-07-30 20:51:21
11
iam_mimi_kings
MIRACLE 🖤 :
that 1k buddle 😭😂😂
2026-07-28 18:41:01
36
ozildagreat1
Ozildagreat :
See the way dem rebuke that Naira note 😭😂
2026-07-28 23:02:25
32
k.austine1
KING’ AUSTIN👽🙃 :
una don commot me fr de settings oo😂
2026-08-01 18:33:42
5
_emeka_89
CØMRAÐÆ EMEKÆ 🤴 :
Igbo amaka❤️…if I no come as an Igbo man in my next world me and my God go too fight oo😂
2026-07-30 11:21:24
17
igataugochukwu
ISI EGO ( GREAT DIVINE MANDATE :
na small money
2026-07-28 18:40:06
36
akinsrock
akinsrock✅ :
Abeg I wan enter una club 🙏
2026-07-29 07:23:41
12
son.of.grace065
DND 💫✨ :
unah no even allow N500 to enter there Omo
2026-07-29 13:55:24
7
desmondi.c
DESMOND :
Chai na once them shift naira comot for the settings
2026-07-29 14:09:08
16
skylar.monroe24
Skylar Monroe💃 :
see money ooooooo
2026-07-29 10:23:51
10
dedejnr2
Dedejnr :
Even dollar wait for pounds. Egooooooooooooo♥️
2026-07-27 15:21:52
11
To see more videos from user @derockoftiktok, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About