@voltageking.fanpage: #voltageking #voltagekingfans #viralvideo #wiin #success

Legendary Highlights
Legendary Highlights
Open In TikTok:
Region: CA
Thursday 02 July 2026 14:10:50 GMT
121936
9685
179
608

Music

Download

Comments

iam....meka
MEKA :
Who life dey favor go think say others no dey try
2026-07-04 22:33:31
31
zubby6835
🪐NZUBECHUKWU✝️✨ :
Life starts at 30 Don't mislead people
2026-07-02 21:53:16
10
precise_007
🌈✨... :
oga hw much u sef even get
2026-07-04 14:29:25
8
greatness_fm
WTF🥷🏿🍀 :
Omo this 25 old me. Pressure deyyy😭
2026-07-02 20:42:12
10
ib_appa_rel
IB apparel :
I just open TikTok to come meet pressure 🤦🏾‍♂️.
2026-07-02 19:56:27
13
ogbouedeemmanuel
Emma blink :
guy know they pressure boys
2026-08-04 18:11:36
1
stevoo903
STEVOO 💀☠️ :
oga no pressure anybody for here abeg ,
2026-07-06 23:28:09
4
justnobody210
Just :
Oga no pressure people children life na step by step
2026-07-04 00:01:07
6
oddiz18
ODINAKA🔧⚙️🚘 :
where you go get money for that savings??💔
2026-07-03 06:16:00
0
sirfive_five
👑 big 5five👑 🔵 :
bro nah only me love your advice, and I'm not regretting it🥰
2026-08-05 13:19:31
1
christlikeattitude
MadeHolybyHisBlood🤍✝️🕊️ :
so are you a billionaire now? hmm Mr tiktoker
2026-07-04 10:40:33
1
ekenedirichukwu80
David :
nah we do life ,make we no atleast talk out depression,life is what it is.. enough of inspirational talk abeg
2026-07-05 13:55:16
1
user54816395485071
Esther A Ako :
allow people do download ur video
2026-07-14 15:53:57
1
jefferykoker4
Jeffery fashion designer ✂️ :
Una just too da pressure person 🤦‍♂️
2026-07-02 19:44:51
4
kelvino670
Kᴇʟᴠɪɴᴏ :
bro I dey hustle, but I hold my babe tight ajjeh money nor easy to get this period even salary, but person gat save on time, because of future
2026-07-05 02:37:32
2
boiselex5
mummy's boi$$💎 :
Na human dey find,na God dey give may we never die in poverty 🙏📌
2026-07-04 23:27:47
2
donsolidgeorge
Donsolid :
oga rest
2026-07-03 19:00:05
0
mattrifeprivacy3
Matt rife :
Omoh I be 23 yrs old pressure wey dey my head pass person wey dey 30
2026-07-04 05:04:38
0
To see more videos from user @voltageking.fanpage, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About