Shey na Tiktok comment section I Dey like this so😂😂😂😂.. E be like say…..😃😃
2026-07-27 12:36:54
1
@REKKADDO1213 :
Omoh 😥 waiting this man eyes don see before this house reach this stage if he talk ham out no be small things...I pray may GOD help you complete ham 🙏💯
2026-07-26 10:50:10
364
🀄️Bigcross🀄️ :
Congratulations sir ,, you try because my father know get one ☝️
2026-07-25 16:52:02
317
Tinymore95 :
I like as everybody don know say life hard 😁
2026-07-26 07:23:12
548
bellllz :
You’ll finish what you started… God bless you
2026-07-26 18:31:04
2
rukx AUTOMART :
My fellow landlord ❤️
2026-07-25 10:12:14
306
BM.ALUMINIUM :
God that do this will finish it for you also do mine, Amin
2026-07-25 13:23:35
110
Olarewaju Olomitutu11 :
Omo na big house ooo.. god will finish it soon 🙏 Emin yin a lo pe ooo. Very big and standard
2026-07-26 08:51:47
96
༒ 𝔩𝔢𝔤𝔦𝔱_𝔧𝔫𝔯 ༒ :
Lowkey some parent still dey renter house till date ! Congrats sir 💪🏾❤️
2026-07-26 15:46:41
37
jubola6✅ :
Emi yin a yori e layo inshallah 🙏🏻
2026-07-27 13:47:16
2
pepperlee617 :
Congratulations ❤️
2026-07-26 09:49:56
1
04-07-2026 💔 :
I jam person wey dhe use my full name 😹 me sef na lasisi sulaimon
2026-07-26 13:49:23
10
ADEREMI✝️✊🏿🕉️ :
God wey start am go finish am inshallah ❤️
2026-07-25 16:05:50
29
A💫J🥰O💘K🤗E🥳 :
ore daddy mamma dessy 🥰
2026-07-26 12:06:05
1
ajis_abiola :
understandable. It is well 🙏
2026-07-26 13:01:54
1
darkchaser :
It’s not easy ooo if you think it’s easy okay 💔😂
2026-07-25 22:20:41
11
Agboola09 :
Words for today
2026-07-26 15:16:08
8
D man :
layo lomapari amin
2026-07-24 20:05:08
21
bambam :
Ko easy baami
2026-07-25 19:12:47
8
big_faruq12 :
You try but no try am again
2026-07-27 16:22:50
6
Modern Concept Painting :
Na man you be sir
2026-07-25 18:18:59
7
Triple'o' :
Na man u b,olorun ase ise e lasepe
2026-07-25 19:35:24
16
𝔸𝔹𝔻𝕌𝕃𝔹𝔸𝕊𝕀𝕋🌴🪖 :
Na Man U be sir🙌❤️
2026-07-26 21:40:44
5
𝘴𝘭𝘮𖣂 :
My fellow landlord 😊😎
2026-07-25 22:39:22
1
ABAKE :
Congratulations sir
2026-07-25 21:51:57
2
To see more videos from user @irorunde, please go to the Tikwm
homepage.