Remain 4 months to go for my settlement please I need una pray 🙏🙏🙏
2026-07-05 23:21:06
671
EJIMS :
I pass through all this in Benue State back then in 2005/2006
Thank God am a landlord in Lagos State today
2026-07-04 12:26:00
566
ping G :
omo that boi boi journey tough pass military training oo
2026-07-03 21:26:03
502
sunny boy :
nice one
2026-08-24 19:06:33
0
KELLY 💔💨 :
this is my 7th Year and final year
2026-07-03 20:04:04
202
Ekezin jewelry s🤞🥰 :
mine remains this year for my settlement,may God see me through
2026-08-02 11:28:59
13
jedone justice :
i pass through this for 7years, today i am oga of my self
2026-07-07 13:09:56
98
Chidi Obi :
😀😀😀 more 7 years
2026-07-03 14:55:02
50
Ifeanyi :
abeg put me for prayer
remaining 3 months to go for my settlement
2026-07-09 20:06:40
37
Gentle LFC🐦🔥🏟️ :
I still dey do my own I'm going to 3 years now
2026-07-09 13:54:39
18
hustlelarry :
I serve oga 7 years complete .No settlement now I don’t know where to start ,and am loyal 🤦♀️
2026-07-12 16:25:28
5
EBUKA RICHARD 😺🦁☠️ 84 :
😭😭😪😪😪😪 do you know the mean reason am crying is because the same way i pass true in 2014 at lagos state Nigeria 🙏🙏
2026-07-03 07:02:37
70
Êvïlprésh :
Is the cap necessary 🤣
2026-07-03 09:22:32
49
Dera Grace 💰🦅🇳🇬🇬🇭 :
Everywhere go first ……..😂😂😂
2026-07-03 18:54:04
17
Ebubeaba999 :
u go think say na content is very real no b meme
2026-07-09 12:03:45
25
Ekene Madu :
ask the camera man 😂😂
2026-07-06 14:53:57
6
God gives :
I like as the oga dey talk
2026-07-08 14:18:08
8
lucas 360 :
🤣🤣🤣🤣🤣una no go kill me with laughter
2026-07-03 10:59:33
7
Frank dreamboy Wear’s :
Omo on my own time no chance to sleep ooo you go work morning to night if you reach house you wash car clean house
2026-07-09 18:39:21
7
sunny bright :
your shop big oo
2026-07-02 21:04:50
10
MAY 18❤️🩹❤️🩹🎉🎉❤️🩹❤️🩹 :
help me off the camera 😁
2026-07-03 00:10:49
6
BABY ONTOP :
i cover my son 💙
2026-07-05 11:26:18
5
Nne Nwiboko :
No be small suffer, my brother pass through this for 12 good years and at last he was settled with 50k to start up Provision shop but today he's is already a landline to the glory of God
2026-07-07 05:19:47
7
❄️🌬️ Austin 🎎💸💵 :
bro the way you day remove that cap self lol
2026-07-03 06:23:35
10
Chi_ Necherem :
even you wey be oga go sometimes off
but it's a very great lesson to learn
2026-07-03 03:46:15
12
To see more videos from user @iamosuofiajesus, please go to the Tikwm
homepage.