@sheismira53: May una add me for number 4🥱

Mira baby🦋
Mira baby🦋
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 02 July 2026 19:25:49 GMT
106333
15464
169
1148

Music

Download

Comments

big.lovena
Big lovena :
I be admin me oh in case😂😂😂
2026-07-03 07:32:54
129
merly.086
Ms E🥹🩷 :
6,600 daily,4,400 daily,25k every Sunday and 30k monthly 🤦🏼Omo my head wan burst
2026-07-03 18:11:01
2
goodnessherself
Goodness-Herself 🍀🕊️🤍 :
Abeg if number 5&6 dy add me 🤣🤣🤣
2026-07-03 08:52:32
42
itzivory2
MAY🎀24🦋 :
everybody na admin, I con even dey fear to join 😂
2026-07-03 14:06:57
9
omoshewa35
Gemini_queen💕 :
😁😁😁 me any time I want stop Ajo I must see reason to join again 😁😁
2026-07-03 15:59:23
7
user33859619206591
Popular ugly girl 😡😡 :
fine girl 💋🌹
2026-07-02 19:41:18
17
lovixbea
L💕u💞c💕i 💘e❣️🦋 :
I be admin I no the think well again 💔
2026-07-03 18:28:33
2
dontcomformi
Dead😔 😪😭💔 :
Abeg😭😭😭 I swar i nor day do any Ajo again
2026-07-03 10:12:50
3
mami16451
🦋Only daughter 🥹🫶🇳🇬 :
group available
2026-07-03 18:15:55
0
viahairs.ng
TOVIA🫶🏾💕 :
groups available
2026-07-03 16:09:28
0
ayinke_252
AYINKE :
I be admin incase 😭😂😩
2026-07-03 14:07:48
0
irene873
🍯 :
If number two Dey put me 😂😭
2026-07-03 10:26:59
0
_bigbbymary67
꧁꧂༆Dfw mary💀༆꧁꧂ :
From No 1 to 10 Mk nobody add me anything ajo I no Dey do😂
2026-07-03 15:50:49
0
clraa307
🎀Clara/RM,BLS :
I be admin oo just Incase 😂😂
2026-07-03 17:20:34
1
prettyjennifer113
Girl Iyk Jenny 🥹💍💕🫂🫶💋 :
Na number 18 I Dey 😭😭😭na last i be
2026-07-03 14:46:45
3
user8568155785275
🤡S_O_S_A🤡 :
First
2026-07-02 19:27:31
7
vee21_04
VERACHUKWU 🦋❤️ :
first to like
2026-07-02 19:31:26
4
fits.by.bella3
fits by Bella wears and scent :
I go add oo 😂
2026-07-03 07:02:52
4
yung_racy
Racy🎵🎧 :
Follow for follow please guys 🙏
2026-07-03 08:32:42
1
chisomchukwu15
Somi ❤️🔥 :
Me I Dey think how to pay 32k every 15 days but till add me I need change phone too 🥺🥺🥺
2026-07-03 09:38:23
4
adadomi
Domi Luv :
I go take two numbers 😂😂
2026-07-03 08:01:39
0
philominaakintola
sharon🧿🧿 :
I must add u mira
2026-07-03 09:52:56
0
To see more videos from user @sheismira53, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About