@yellowwizzy2: GET YOUR PHONE UNBRELLA AT AFFORDABLE PRICE FOR 10K .....DM ME

Yellow Wizzy
Yellow Wizzy
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 02 July 2026 19:56:11 GMT
204355
15303
438
11774

Music

Download

Comments

_olaide_
Ghaniyyah🧕❤️ :
So if the phone dey under umbrella, where i go dey?🌚
2026-07-03 20:21:16
2390
emmylia001
Omotola :
Normal umbrella sef na 3k
2026-07-03 17:23:33
3193
rajibasit33
𝐁𝑨𝐒𝐈𝐓🧃🫧🦅 :
I never buy umbrella for my self na phone remain way i go buy umbrella for 😏
2026-07-04 16:02:23
3
haryurhadeh
️ :
Akoi nylon ,Akoi pocket 😂💔
2026-07-03 13:52:54
737
locoperry
ASHIMAJUBAYILOR📌🦞📥 :
Phone umbrella 10k keh how much con be normal umbrella😹😹😹 🌂
2026-07-03 11:03:17
330
loving_ada1
ADA ❤️ 😍 :
even canopy no be 10k
2026-07-03 18:33:11
565
thriftbywunmi1
J&J Thrift Hub :
Human being umbrella sef na 5k
2026-07-03 23:22:55
89
morayo9561
Haleemah🤍 :
Hope say you no buy plenty sha 😂
2026-07-04 13:50:53
3
poshlove80
Luxe lash by Posh :
Haaaa, una don dey buy phone umbrella and I never buy phone.
2026-07-04 11:33:28
0
zinny713
Zee❤️🌸 :
Hello, pls are you mad?
2026-07-04 12:16:09
3
freda_hairtistry
FREDA|WIGSTYLIST IN IPAJA :
I no just know wetin deh worry una sometimes 😂
2026-07-04 11:25:16
7
santikuti1803
SantiagoX🪶 :
Umbrella that is going to cover me and the phone self nah 2500
2026-07-04 12:25:47
9
lifewithleemah
LIFE 🌸WITH 💕LEEMAH :
No be all rain Dey fall straight sha😹😹some Dey be like wave
2026-07-04 13:13:03
10
adenikewendyomik6
La’Jolie :
Be like say nah only gentle rain you don experience. That your phone and the brella would follow wind .
2026-07-04 11:49:58
8
nylonportandpackaging
NYLON PORT AND PACKAGING :
Kin fa kin fa screen yo😂
2026-07-04 12:13:30
36
To see more videos from user @yellowwizzy2, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About