@fdinero.backup.ac: @WORLDMAN–LOKO 🌍 🪖🕊️ no de shout you no see say Sun de 💨😂 #peller #ronaldo #worldcup #reletable #fyp @OG 2PAC 🍁

OLISA 🗝️🪨
OLISA 🗝️🪨
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 03 July 2026 08:31:43 GMT
56356
11200
139
502

Music

Download

Comments

official.aj.comedy
Mr AJ Entertainment :
😂😂😂😂Oga no Dey shout you no see say sun Dey
2026-07-03 08:53:16
229
_mazi_bishop
Mr Bishop :
Nothing sweet me pass that mtchewwww😂
2026-07-03 11:23:19
98
splendid3830
splendid :
oga I no get that kind strength my eye the heavy me 😂😂
2026-07-03 23:24:47
2
privatechef64
™ king Môrgân🚀™ :
oga olisa once said? 😂😂😂
2026-07-03 09:04:34
47
mosesscarba18
Moses Scarba 🌑 :
oga my eye dey heavy me mttcchhhww😆
2026-07-03 08:36:59
70
evil_angel682
His wife 🫦🧃🏖️ :
na the hiss de make me laugh 😂
2026-07-03 14:48:39
5
boyzyka
@BOYZYKA :
jos dey on am 😁
2026-07-03 11:52:33
10
essence2_0
🔱Essence😎 :
no be unizik express gate I dey see so 😇😇
2026-07-03 19:56:31
5
melodyexchange7
Paradise 🚢⚓♥️🖤🚢⚓💔 :
I swear sun dey ooooo. on Colo mood 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2026-07-03 09:17:13
21
worldman03
𝗪𝗢𝗥𝗟𝗗𝗠𝗔𝗡 🌍🪖🕊️ :
Oga, why you go de shout 😂
2026-07-03 08:37:05
10
big.teewurld.1
Big Teewurld 1 :
wetin concern sun ND shout😂😂😂😂😂
2026-07-03 13:24:17
3
daveajibis
daveajibis :
bro waka fast oo you still dey express gate oo
2026-07-03 09:39:26
6
victorloveday2004
Victor :
Sun dey always dey
2026-07-03 08:50:45
5
stasia0968
Big stasia 🌹❤️ :
nothing sweet pass that mttcchhhww😂😂😂😂😂 this guy self
2026-07-03 14:55:46
5
mutantkler
EMIS BROWN (MUTANTKLER) :
eye heavy, leg heavy, sun too heavy and come dey shine 🤣🤣🤣🤣.
2026-07-03 18:05:07
2
deprinceabulo
DEPRINCE ABULO 👑💰 :
follow for follow who's in
2026-07-03 11:35:25
1
fynvic1
victoria ❣️ :
na so your eye dey for real
2026-07-03 12:36:37
3
callmebigp0
call me big p💓 :
nah be first today
2026-07-03 08:36:21
3
kardicent
I LOST HIM💔😭💔 :
💋🥰💯 funny 😂😂😂
2026-07-03 08:42:37
1
haywhy8637
WRIGHT 💂‍♀️💂 :
omoh
2026-07-03 08:34:36
1
ho_let
Ho-!et :
lol 😂
2026-07-03 08:35:27
1
blessedbleu
blessed blue 💙 :
oga no dey shout you know see say Sun dey😂😂😂😂😂😂😂
2026-07-03 10:31:24
1
To see more videos from user @fdinero.backup.ac, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About