@emmaikuga3: #viralpost #goviral #fyp

High Chief minem
High Chief minem
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 03 July 2026 08:45:48 GMT
110021
16958
292
3411

Music

Download

Comments

yilipheu7p8
Fatima :
Omo lie don thy grand na long life remain
2026-07-03 23:43:25
1274
bigcaptainbag
IMRAN🪖🐅 :
Nah so our parents lie for us too 😂😂😂
2026-07-05 09:07:27
1
nelsoniruka625
SON🤫 :
na story wey no happen I go tell my pikin
2026-07-03 16:45:55
669
savage4941
S̤͡Ą͖́V̛̙G̸̥Ξ̢ͅ :
bed time story don sure for my children ooo
2026-07-04 08:09:49
182
casa_blog
Casablog :
as my mama tell me say she dey trek from abuja to lagos everyday to go school😂😂. Na so me sef go tell my children😂
2026-07-04 16:11:42
117
saint_michael01
saint_michael01 :
Nah so my papa lie for me😂😂
2026-07-05 08:34:04
13
chuckky11
chuckky11 :
If I no lie this lie make I no Watin cause am 😂😂
2026-07-03 22:44:45
74
kolawole.1340471
KOLA@ 520 741 8 :
bro I made your like reach 5k
2026-07-04 12:15:41
12
heisevilvendor
♈️END♉️R :
Wait na bra I Dey see so 😂
2026-07-04 08:26:01
21
edu5531
(B✨I✨G✨) :
😂😂😂😂😂 I go tell them everything
2026-07-03 11:43:34
19
obainojesus
Onu eji bite Aku :
Omo dat cutlass sharp oo
2026-07-04 07:21:10
9
dafizi41
Terry :
na bra o😭😹😹
2026-07-03 12:09:13
16
To see more videos from user @emmaikuga3, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About