@wazobiafmng: President Bola Tinubu make people laugh after e jokingly call im wife, First Lady Senator Remi Tinubu, "Iya Akara" Yoruba name wey mean woman wey dey sell akara (bean cake). Tinubu tok dis one on Thursday night as e dey speak for the first-ever State House Media Corps Presidential Dinner wey happen for Presidential Villa, Abuja. #chookmouth #iyaalakara #tinubu #remitinubu #fyp