@1111.seh: I swear 😂😑

1111.seh
1111.seh
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 03 July 2026 09:44:55 GMT
45470
7077
154
3451

Music

Download

Comments

officialmikesh1
Mikesh❤️‍🩹♑️ :
I go first drink Garri cuz I know sey nah d last time wey my mouth go touch am be that 😂😂
2026-07-03 16:47:00
133
real_bhad_bowy
🧃🖤 :
I go first burst cry because na the last time wey tears go comot for my eyes be that!
2026-07-03 20:57:43
8
prince56689833
God has my back 💫💚 :
Iord give me a testimony 🤲🏾🙏🙏🙏
2026-07-03 11:09:55
81
ojujufunds1
OJUJU FUNDS🎊🎉🛍️ :
Omo I no dey any lowkey the time I broke e show so as I don get money e go still show 😂🎉
2026-07-03 15:09:50
27
mrfhavboi
……🪐🫎🎉……. :
With sea salt join am
2026-07-03 16:03:26
13
tested143
Tested :
I go first pray for long life then enter car stand for 2 am
2026-07-03 18:54:17
14
henry_s483
Lost soul 💔🤍 :
New me activated 😁😁
2026-07-03 17:39:10
2
tomsy420
SÃY HÎ TÕ TÕMSY🔞👺🥷 :
Fr😅🥵
2026-07-03 17:58:07
2
tochexsmith
TOCHEX ZONE :
bro I go first restart my life that is rebooting bro
2026-07-03 16:27:43
6
cy3384
༒ ÇY ༒ :
First private all my videos
2026-07-03 12:05:23
5
kodak.black535
Kodak Black🦅🛍️ :
Fr 🫩🤧
2026-07-03 18:41:59
2
monetgrace1
M G💚 :
Me the next day 😂
2026-07-03 18:29:18
2
alabama1882
𝐀𝐥𝐚𝐛𝐚𝐦𝐚😌❤️ :
I swearrrrrrr 😂
2026-07-03 16:06:25
2
obo.fundz
𝓯𝓵𝓸𝔀𝓴𝔂🫧 :
i go first cry like five hours 😭
2026-07-03 14:03:49
5
dominion00010
๔๏๓เภเ๏ภ🗽 :
Money Dey finish bro 😎
2026-07-03 17:58:00
2
tjbillion66
Dantata musk 👿 :
: I go first go sleep then wake up in the morning as a new person
2026-07-03 17:00:16
4
mickey_00005
🍁 :
Omo🤲🫩🫩
2026-07-03 18:00:26
2
seyi299
🏇 :
Real shit
2026-07-03 15:34:42
2
niffy645
I'm_nifemi🥹🖤 :
Omo I go just delete all my social
2026-07-03 20:17:22
2
officialsammy80
ሳሚ ኢሎን :
People wey don see am say e dey finish o
2026-07-03 21:01:03
3
To see more videos from user @1111.seh, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About