Me wey be woman sef,dey own fuel station 50k presently 🤣
2026-07-17 17:17:18
3
The.Badt😎💜 :
Na for car part I build credit score ,fuel na less but part no be less ooo 😁
2026-07-17 13:53:22
0
𝓓𝓔𝓜𝓩𝓨😎🥇🔌⚡️ :
I don laugh tire 😂
2026-07-19 07:43:03
0
tastehoodbytee :
I’m not even going to lie. This credit score thing no be lie. 💯💯💯
2026-07-18 13:31:34
0
omodolapo :
God bless u u get am
2026-07-18 13:21:09
0
KennyyoungGallery :
Oomoh..
That "Ma de bee oo" 😂😂
lock it 😂😂
2026-07-17 16:42:29
0
NO MERCY 👺 :
How can I build my credit score in your stand so u can give me es350 015 then I pay later
2026-07-03 15:27:22
70
Temmy❤️🚀 :
How can I build my credit score in your stand so u can give me Rx 350 018 then I pay later
2026-07-03 16:46:38
129
Edidiwura Events and More :
sha build score with attendance that is ready to japa
2026-07-03 19:34:13
45
LORD ISAO :
5k today 3k tomorrow, 2k next tomorrow as top just because I want to build credit score that I'll still pay back, why driving out when you don't have fuel. Wetin do Musa bike? To me that's financial mistake. Plan yourself, don't be unnecessarily nice where it's not needed
2026-07-03 15:38:36
60
Og Damosco🫥 :
I buy still buy 10k fuel yesterday, before I talk the girl don sey make do the money later nah
2026-07-03 20:25:44
15
꧁ OLAWALE 🤎🥀꧂ :
Your last video I Dey work on it and he Dey work paa 😅
2026-07-03 14:01:06
40
ESCOBAR✈️💊 :
E get some money you get and you won’t be thinking Credit Score
2026-07-03 22:27:15
11
PRINCE 🤴KUSH :
I get motor, No. I watch am finish, yes lol 😂
2026-07-03 14:59:40
35
Stylish-baddie💙 :
i no get car oo , buh my credit score reach everywhere 😂😂😂
2026-07-03 16:50:38
9
Ayomi 😘 :
Michy_Autos too get street OT
2026-07-03 15:03:43
7
(AN NUR) the light 💡 ✅🔜🫂😎 :
like seriously 😂 owo epo yenn
I no get car but I have driver license 😞 i want to ride my car dis year yha🙏🙏 Allah
2026-07-03 14:09:12
16
~~DEMOLA🥶😎 :
Michy ooo🙌😹😹
2026-07-03 14:34:34
6
mc Apple lee :
this whalaa no come too much to build credit score ?😳😳😳
2026-07-03 15:28:07
12
BiGi JaMeS💥 :
I Dey always do this 😂😂😂 this update ehnnnn😂😂
2026-07-03 14:31:06
5
ifa_se_pupo :
Build TRUSTEE yen 😹💯
2026-07-03 20:01:23
1
To see more videos from user @celebrity_car_dealer_01, please go to the Tikwm
homepage.