even if nah to leave for 3 years I'm ready to take the risk
2026-07-06 15:05:09
5
Mhï ~dêy💕 :
first to comment 🤣🤣🤣
2026-07-03 16:55:47
2
OLUWATIMILEYIN :
ajeh 😭😭but nah money to run am never dey aswear
2026-07-14 12:09:21
0
ambriz Tobias :
To take the risk na money 😭💔
2026-07-04 08:54:14
2
abduls341 :
To take the risk na money 😭💔
2026-07-29 23:37:37
1
perry kash 🧸 :
I no fear oooo, I never get the money to do am nhi nah Wetin Dey stop me be that
2026-07-14 21:33:29
3
보이 빌리브 🤲🏿☝🏿 :
omo i no fear ooo i never see sure location nii 💔🥹
2026-07-03 20:33:22
5
25/03/26…🕊️💔MUM GONE 🚶💔 :
i swr my bro
2026-07-04 07:31:36
1
Alana rose :
Like my comment
2026-07-03 17:01:06
3
KAMA'DUPE🦸😅 :
2026-07-03 19:39:51
1
Zaza Richie :
My bro
2026-07-03 18:32:47
0
BIGGEST :
Brr tell me hw
2026-08-12 06:11:15
0
𝑫 𝑨 𝑵 𝑰 𝑬 𝑳🏌️♂️🤍 :
Omo 😭💔
2026-07-03 17:05:51
0
Ajemillion 💰💵😬😬 :
Oga hustle hard oo
2026-08-02 17:30:18
0
Olamiposi😈🐍 :
The day wey my guy run mad for my front. I just de speechless. Wetn I wan do? Baba don tear him clothes. Na Wetn for happen to me too but God saved me. Omoh money sweet o but make it clean...l de see my guy now I de burst cry and him still de call my name😭💔
2026-08-19 11:23:06
0
💔 silentsoul :
Omoh 😳
2026-07-03 21:36:36
0
Evans Jessica :
I nor get
2026-07-17 23:17:19
0
re.wicked1 :
Allah
2026-07-17 12:43:54
0
A_B_A_N_D_O_N_E_D_S_O_U_L_💔🖤 :
Omor money to take the risk self no dey ni ooo
2026-08-07 20:58:02
0
Hustle hard 🦅🦅 :
Make I follow do juju? Abeg make I fear
2026-07-06 11:50:26
3
♡AYOMIDE♡ :
omoh I rather get the money with all sacrifices than being in d situation I don't want 😞💔🧑🦯
2026-07-03 19:07:14
1
IDOWEST07 :
I swear people dey die oo😔
2026-07-04 07:51:06
0
卂Ҝ卂几几丨 :
Nah good location I no see Watin be live long
2026-07-06 20:02:56
0
To see more videos from user @iam4our2wo, please go to the Tikwm
homepage.