if I send good morning na for evening e dey reply how was your night 😂
2026-08-06 17:16:46
1
Hairbyifeoluwa👌 :
That’s it o
2026-08-06 20:40:16
0
Tolu🥹💖 :
What if Ano like my partner?
2026-08-05 10:56:17
0
Paula_white :
Seriously this is how it is supposed to be fr😪🚶♀️
2026-07-26 10:06:23
794
Adrianaೃ༄ 🎀 🧸🇬🇭 :
Then he replies in less than a minute… Meaning he was awake and didn’t text😭😂
2026-07-26 10:56:08
299
Wicked_Dee 🦜🤍 :
I go wake up first and still ignore abeg.
2026-08-07 01:04:32
0
House of presh 🧵🪡 :
How e come be now
2026-07-29 14:14:59
197
🦋Temitope🦋 :
nah 12 e dey always wake up oo😂😂
2026-08-06 15:03:53
2
X4VY🇪🇸 :
Make I greet girl wey I give 10 years because I wake up first?
2026-07-11 11:02:38
143
MARYANNE❤️ :
my man no de hear word shaa 😂😂
2026-07-25 18:39:34
53
Ask Of SUFt ✨🐘 :
not always... if I texted last before bed time na u go text in the morning o wether na me wake 1st I won't send any text o😅
2026-07-04 20:02:33
40
Dëévã🤎🧸 :
first to wake up or first to come online 🥲😂
2026-07-25 19:27:22
5
BIG$AM :
My babe no dey miss for this! 😂😂 Infact na she teach me to dey greet for morning
2026-07-24 14:53:02
53
UBI🌻 :
What if I wake up first every day? So i should always be the one saying good morning babe?
2026-07-29 02:44:00
25
IHOTU🥹❤️🌺 :
What if he didn’t reply my good night message and I still woke up first
2026-07-29 12:13:56
7
Jay🐝 :
Make I send good morning message make dem dey reply me back ni after 2pm 😂😂 I go con look like fool😂😂 Omo I no do ooo I’m sure of myself that I’m responding back immediately ur text come in but I don’t knwif ur today mood will reply me, so to avoid being restless and distracted I’m staying to myself ooo
2026-07-08 04:22:19
11
Alvin :
what if you send your partner good morning and he or she doesn't return your messages back not once but over and over
2026-07-09 11:38:08
6
Amarachi👸💐 :
What if one person always wakes up first
2026-07-29 05:52:47
3
To see more videos from user @staywithjuliett, please go to the Tikwm
homepage.