@dammyrichies31:

꧁ꨄ༆❤️Dammy__Richie✨ꨄ༆꧂
꧁ꨄ༆❤️Dammy__Richie✨ꨄ༆꧂
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 03 July 2026 23:08:54 GMT
65272
4947
159
314

Music

Download

Comments

singlemotherfucker1
F Ř Ę Š Ħ :
This one nah normal thing to me oooo,nah wetin my gf Dey do be that to support me cause I Dey face a lot right now and nah only what she can do be that to be a supportive gf to me.i pray make I stand on my foot back fast,I too love that my lady ❤️
2026-07-04 14:23:08
39
big.space29
BIG SPACE☠️☠️ :
U go first think say na play 😭
2026-07-04 08:18:26
29
mummysika1
🥷🥰🍎 Adeola 🍒🧚‍♀️👑🕊️ :
Sorry oko hk lol 😂
2026-07-06 07:26:38
5
ballo.kezie
Ballo 🎉kezie👿 :
This live no really balance again ooo😅😅
2026-07-04 10:59:30
21
ayomipo12rich
@funnyrich😁✌️ :
Omo person say na wetin her babe dey do to support ham be that na so tears burst comot for my eyes Omo 🥺
2026-07-06 00:03:22
6
cessyqgf883
Joksy❤️💜 :
omor this one shock me oo. well I no fit relate mk una be like me una no go hear🥺
2026-07-04 13:29:14
9
yusufyoungboi5
Youngboy💕❤️ :
Not for you guy 😂😁
2026-07-04 18:06:57
4
lovergirl6672
That slim girl ❤️📌 :
e shock me I first say haaaaa😳
2026-07-04 14:03:59
4
ope_yemi646
Opeyemi😁❤️ :
Omoh this pain me oo 😢
2026-07-04 14:13:30
2
zino4life1
Kodi money ❤️🫂 :
Omoh 😭💔
2026-07-04 09:48:36
1
irolasan1
🪓ADIO SCOPE🪓 :
Oko hk 😂
2026-07-04 14:40:22
2
shakur.tunde
Shakur Tunde :
Why Dey pain you relationship is overrated
2026-07-06 09:13:09
1
rocky_boy401
ROCKY BOY 👻👹 :
I swear to god is for real oo, if I tell you waiting my gf do for me guys buh everywhere good sha 😞
2026-07-06 06:27:28
0
morgan.dc.001
MORGAN DC 001✌️🥷💛💛⚓️⚓️⚓️ :
GBefo 😜😜
2026-07-04 11:55:08
1
itzaypumpyomonla1sneh
Itz Ay_pumpy omonla1💵💶💷👏🙏 :
🤣🤣🤣 U never see anything
2026-07-06 09:44:43
0
mide00235
Ayomide ✅❤️❤️ :
Omo the girl no like to waste time ni na why ur message and her reply asap 🥺🥺
2026-07-06 02:41:39
0
marley.don48
Marley Don :
Aaa🤔
2026-07-04 18:42:49
1
godhasmyback091
godhasmyback091 :
Na prank 😂
2026-07-04 21:23:49
0
rike.blinks.jnr
Topsy🙂💕 :
Omooh this shock me ooooo🥹💔
2026-07-05 14:40:13
2
ayomide.iq
AYOMIDE IQ :
Nah inside life
2026-07-04 13:31:25
0
___betty44
꧁𝐄𝐋𝐋𝐄 🥹❤️꧂ :
Oh sorry about that brr 😞
2026-07-04 07:59:50
2
calebmighty1
FOLARIN~⚽️💛 🌴 :
E worry mind💔
2026-07-04 05:20:20
3
To see more videos from user @dammyrichies31, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About