Guy no be joke o, I just Dey look the love of my life different! All because of what she said a couple of days back, that shiii just ruins my entire mood fr
2026-07-10 01:01:37
2
Se_se :
Him character self Dey change my plans for him
2026-07-11 13:46:42
325
HefHem™️ :
Her TikTok reposts matters a lot brr ✌️..
2026-07-11 09:10:36
483
Azed phone hub :
had plans to swap her phone but she changed 😅
2026-07-10 14:53:58
551
___SF1902 :
Let this be on her Fyp not mine.. Thanks
2026-07-11 06:39:22
161
OKONKWO-SON🦁 :
Omo, I no dey tell her again, I just dey look brrr, have lost it
2026-07-11 04:32:05
228
Nancy 🇳🇬🇨🇦🌺 :
Weldon event planner 😂
2026-07-11 12:30:48
37
Danny Chuks :
I don turn mister complain
2026-07-10 20:48:16
138
July4💐🪸🥰 :
Oya babe,I’m sorry 😞 🤲
2026-07-11 14:21:11
3
skyflower001 :
Ok pick me we done hear u
2026-07-10 23:12:29
12
ČLEPĦ🎯 :
True sha
2026-07-11 11:15:41
2
EllaChidera💙🌴 :
Wetin dem promise u?
2026-07-04 10:36:15
32
SAMUEL🦋🦋 :
Omo I no Dey even talk again I go just Dey look
2026-07-11 07:23:56
44
joanosuchukwu :
Plans kor plans ni
2026-07-11 09:49:47
52
Bosspresh :
Na him sabi o 😂😂💔
2026-07-11 10:08:36
6
CROSS☦️ :
Can someone bring me back here🙏
2026-07-04 12:18:05
19
imofinest :
I wanted to do my babe introduction this year, but her bad character made me changed my mind💔
2026-07-10 17:02:34
45
Ⓜ️ikeDelaCruz7️⃣🦍 :
Each time I have big plans for my babe her character changes everything 💯
2026-07-04 10:37:11
63
To see more videos from user @favyrite7, please go to the Tikwm
homepage.