Make him sef check up on me, me sef Dey go through alot.
2026-07-05 09:19:22
3834
Sirvic Carson :
Even if you explain your problem to them they will still bill you on top
2026-07-04 21:36:11
1872
Red_flag_🚩🚩 :
I no de any down, I no do again 😂😂
2026-07-07 00:26:39
2427
Big Slime 🇳🇬 ⍰ :
Omo, funny thing be say I Dey go through a lot na me go still message
2026-07-04 11:55:49
3674
Mercymadenew😉 :
I explain give am she say I too Dey complain…
2026-07-04 11:44:54
401
𝐅𝐀𝐊𝐄𝐒𝐎𝐔𝐋🖤 :
Since march I never bounce back 😭
2026-07-04 22:03:00
1251
RODDY RICHIE 🇺🇸 :
July must favour us bigger
2026-07-06 03:10:17
238
OgIb Shakur :
check up wey go still carry billings come😅
2026-07-04 16:54:30
1061
Radiance :
all una sweet mouth no pass TikTok
2026-07-04 19:37:56
342
ella_smain :
Omo he is fine jare, na because say Ronaldo no win😂😂😂
2026-07-07 18:13:41
146
og free quency 045 :
Brotherhood is proud of you sis 💯😏
2026-07-06 22:33:20
49
Ishaaa🦋 :
But in terms of struggle learn to communicate with your partners that why she is there to be your comfort zone
2026-07-07 18:46:15
7
Adorable😻🫧🦋🎀 :
What if he no dey pick up??,🥺🥺🥺
2026-07-08 22:48:59
10
Favour gurl💗🍇🌸🎀❤️ :
He Dey send me money but he no get my time
2026-07-08 09:22:49
10
nvr_me2 :
Mske de check up on me too, I de go through fire Buh I still de reply msg
2026-07-12 19:31:13
5
IFEMI🥹❤️ :
Make him sef check up on me😳
2026-07-09 03:42:23
7
BUGATTII MONI :
I need a girlfriend please 🙏
2026-07-09 08:37:25
8
Special🌸🙈🌍 :
i thought he was snubbing until I get to find out I cried 😭💔
this boy was faking his smile for me I felt terrible for not being there for him at that time 😭😭😭,but I'm always with him now I hope I'm his safe please 🙏🙏🤭🤗
2026-07-14 19:34:27
7
ALERTCRUISE 👽 :
Me self don lock up 🥺
2026-07-04 22:19:40
61
Oluwadamolami✝️ :
Brotherhood is proud of you 👍
2026-07-07 13:28:37
12
꧁•⊹٭ 🔋🧃%1 ٭⊹•꧂ :
Alright 👍,Nah everyday you go dey check up on the boyy??, mostly when you know that the boy no send you.so me wey dey text i no dey go through alot ahbii 😔.
Omooohhh 😪 me too, make person check up on Mee 🥹. Because i dey go through wetin pass depression 😔
2026-07-06 22:27:22
12
Tele General :
omo nothing dey do me I wan run leave the relationship😂
2026-07-10 21:23:18
7
Big wiz 🤡🦅🦅 :
The only person that check up on me left and am not going to see her again 💔😔
2026-07-07 10:25:35
6
kissblack :
No check up on me ooh.. I go still tell u say I deh okay
2026-07-07 10:53:51
25
To see more videos from user @prettyemie4, please go to the Tikwm
homepage.