@beevas_beauty: If you sabi hide money pass me ehn 🤣🤣

Beeva’s beauty
Beeva’s beauty
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 04 July 2026 14:12:26 GMT
31863
5008
122
269

Music

Download

Comments

bolajibella
Mo Bolaji :
My husband kuku know say "Mi o lowo lowo Ri"😂 I No dey ever get money...
2026-07-05 06:32:10
23
olami865
RTW Brand🛍️ CASSYSTORE😘 :
Even if I wan buy my pant I go ask my husband to pay
2026-07-04 14:56:09
91
olamideeszn
Mhidethegreat😍 :
I no Dey ever get money 😂😂
2026-07-05 09:26:23
0
dammy_glitz24
MUA IN IKENNE💄👄❤️ :
My husband wey Dey buy my pad anytime I wan do my period😂😂
2026-07-05 08:24:24
5
bolatito156
Aniks collection :
I no Dey ever get money 😂
2026-07-05 08:50:24
2
otolorinwa1
😉 :
I no dey ever get money 😂
2026-07-04 21:48:23
18
paramole90
paramole🔥🐍 :
My man no say I no Dey ever get money 😹😹
2026-07-05 04:28:17
7
jokkyglam0
MAKEUP ARTIST InSango Otta💄📸 :
Won ti ya werey ni😂😂I’m just a baby girl to my big baby❤️🤗
2026-07-04 14:49:01
13
shebaby483
Sweet Yoruba Gurl❤️🫂 :
Even if I wan buy pad 😂😂naa my bf Dey buy ham for me 😂😂
2026-07-05 07:56:48
0
_adejokeh1
Limah foodhub &varieties IB :
Walahi my husband kuku no me,90%of my bags na my husband get am,even wig😍❤️
2026-07-05 07:29:29
1
barbiechase1
Mumcy Michelle ❤️🥀🦋 :
Nah him Dey buy me bra self I no Dey ever get money 😂😂😂
2026-07-04 22:41:40
1
fashiondesignerinijoko
STITCHES BY DENIKE✂️🛍️🥰 :
I wish I can do talking video like this to face camera sef na fear😩😂❤️
2026-07-04 20:40:51
0
____shindaraclothing
Shindara Fashion Nd More 👠👗 :
Walahi mo ni ahun gan ooo Koda if I buy Maggie I’ll complain 😹😭
2026-07-04 22:53:53
0
oluwakemisola447
Mummy💕Tife❤️💯 :
My man no say I no Dey ever get money 😂😂
2026-07-05 08:47:48
0
dojas_bijoux
G0ld Rep vendor in Lagos :
Make Una sha find me man wey go buy me Benz😭
2026-07-04 14:20:13
0
prettyfola38
_FOLA Med💊and provision 🍷🤑 :
I no Dey ever get money 😂
2026-07-04 16:57:06
0
dammy_glitz24
MUA IN IKENNE💄👄❤️ :
Me Wey no Dey ever get money 😂😂😂
2026-07-05 08:23:57
0
leemahperry0
Lifestyle💕💕with leemah❤️❤️ :
I no dey ever get money 😂😂😂
2026-07-04 15:13:37
7
mammie_dara1
Ajoke ade :
Me no Dey get money every time
2026-07-04 16:43:36
4
okrikaweygetgrade
okrika by sholape🩶🩶 :
walahi🤣🤣
2026-07-04 21:59:02
0
adunolami32
adunolami32 :
I no fit buy shit 😩😂
2026-07-04 21:56:22
0
To see more videos from user @beevas_beauty, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About