aswear my life ๐๐
na so I cash out one game to win 75M, na 13 games every game above 3odds, so I no believe e go cone as I just random select for fun, three games play inside I I collect 45K wey dem give me, in the evening I come back, last game dey play, everyother game don come, I play Celtic over 5.5 for last game, Bro first half Celtic dey play 5-1๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ, Omo I nearly mad