@cruisewithjoe: God abeg oh

Cruisewithjoe
Cruisewithjoe
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 04 July 2026 17:29:39 GMT
130168
19253
500
575

Music

Download

Comments

nursefranca01
Big Baby🎀✨ :
una dey think far oo. I still dey think of what to eat this night😂
2026-07-04 17:53:17
368
hopeishlybe
hopey :
Now I understand why my papa was always quiet with his legs crossed when listening to this song those years, and then was me dancing in front of him just to make him happy 😂ahhh life
2026-07-04 21:48:12
112
pretty_chyee
pretty_chyee💧🦋🦋 :
I think say we been the dance this song , we don d reason am ?😂😂
2026-07-04 21:05:24
72
williamsholyhill
Williams_H :
even Joe wey don make am dey follow me reason this song nawa oo😔😔
2026-07-04 21:53:53
19
adaezenwamma22
Adaeze Nwamma 🥰 :
Omo na God hand i kuku leave everything 😂😂😂
2026-07-05 11:03:48
4
beautyhair626
beauty :
We dance no more 🤣🤣we reason some songs 😂😂😂
2026-07-04 22:47:25
4
favourekwonwa1
favourekwonwa :
This song reach me oo
2026-07-05 14:00:26
0
sunday.chienyeze
8 figure$ :
swear say say u no get car
2026-07-04 19:45:14
9
preshyglossyco
LIPGLOSS&PINKLIPS KIT ABUJA🦋 :
Has anyone noticed that when u eat sugary foods or drinks the more u eat them the more u crave them ?! 😢
2026-07-04 19:12:49
15
godfavourite56
God bless :
Joe bekee you too funny😁😁😁😁.
2026-07-05 12:36:35
0
didisstitches1
Didi🥰🌸 :
na now we dey understand this same song we enjoyed as children
2026-07-06 14:37:48
1
gift_kimberly1
KIM’S TREATS AND SURPRISES :
Na the stage wey I Dey na this song Dey talk about but I believe God for something special 💯
2026-07-06 08:58:07
1
desmond.onyeka
@✝️ABBA'S DELIGHT💉🩺✝️ :
Nawa oooh this life is not easy and unfair 😭😭😭 Great meaning dey for this song may God remember us and open all closed doors for us🙏🙏
2026-07-06 05:55:54
1
nancyudemba
Nancy Udemba | Creator :
😂😂
2026-07-04 22:24:39
1
benomalicha2
Õmalicha adaogum 🥰 :
me way supposed go school nko and I Nava go am🥺
2026-07-05 06:28:19
5
diamondtouch05
MUA💄DIAMOND_TOUCH💎🌹💎🌹🦋 :
And that time I dey sing am ooo with that other one , Nne dim akozina mu onu uwa 😂😂😂😂😂
2026-07-05 14:05:07
5
somisgreat
Somie🤍✝️ :
are we don eating ofe owerri
2026-07-05 13:38:09
0
victorag100
victorag100 :
We gather here
2026-07-04 18:49:44
1
To see more videos from user @cruisewithjoe, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About