@nyce_ontok: Na to go park this car oh

Nyce
Nyce
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 04 July 2026 17:59:00 GMT
98727
6701
684
814

Music

Download

Comments

importer16
Gadus c300😎🔥 :
Es350 no de chop fuel just that fuel cost
2026-07-05 16:31:18
200
therealelitee
𝐄𝐋𝐈𝐓𝐄 :
Close eye buy like 50k or 40k once. The fuel dey last if u buy am plenty at once
2026-07-05 18:54:35
308
chinahazi
🔮❤️ Chinahazi Talks 🍷 :
I buy 50k for the week nd I just go out 5times no be to Dey pick people for road go better?
2026-07-06 08:13:05
1
ojileemmanuel
ojileemmanuel :
Bro i do buy fuel 60k in a week, guess what I go to my office 5x a week, when leaving my house to office, I pick 5 persons(5k) going back (5k) making a total of 10k in a day and that pays for my fuel without using my money
2026-07-05 21:46:56
43
chididavid5
chididavid5 :
Temperature gauge come high pass fuel gauge 😂😂😂
2026-07-05 14:57:40
97
rockybenz_01
Rocky 😍🌴 :
No scratch am oh, to fix am na 150k 😂
2026-07-05 11:46:30
21
emmy_sky1
Big skye 🌌 :
I Dey Drive on reserve everyday, my car go Dey think say I Dey craze 😹
2026-07-05 19:00:35
27
osej_enterprise
Ose J Enterprise 👷🏽 :
Na so una Dy talk, oga I go still buy Dy car
2026-07-05 22:13:31
5
piusreloadedd
PIUS RELOADED|🦁Lion of Africa :
Na once I go find 1.8L engine 4plugs buy when I calculate see say the millions wey my Mercedes V8 SUV don chop don reach to buy another fuel efficient car. 😂
2026-07-06 07:54:53
0
tu2keh
2k Trinidad :
If you calculate how much you Dey buy fuel for car every week, you fit decide to they treck
2026-07-05 19:25:06
10
innocentmoney15
𝐈𝐍𝐍𝐎𝐂𝐄𝐍𝐓 𝐌𝐎𝐍𝐄𝐘 :
omo for like one month now,I never drive car , steady bike 🚲
2026-07-05 22:19:16
5
ekundayoakinbola
Akinbola :
Omor bro the worst part be say the car Dey chop fuel too much. This our es😭😭
2026-07-05 11:45:12
7
silverthebadguy
Silver :
Still check your engine bro the check light there is showing means your car has fault in the engine
2026-07-05 09:11:16
8
drsmile72
drsmile72 :
Oga I dey buy 50k everyday
2026-07-05 15:11:00
5
braggxl
Bragg’ :
You suppose thank God say you no dey drive Nissan
2026-07-05 18:14:40
1
__drew25
Drew🖤🤍 :
No buy 10k own again 😂
2026-07-06 07:37:57
1
holyseadm0
HOLYSEA•DM0☠️🪖 :
If I buy full tank na me go Dey wonder why my fuel no gree finish again 😂
2026-07-05 22:49:56
1
vandeal7
Van-deal :
I go buy 50k drive it for weeks … es no Dey chop fuel like that
2026-07-05 17:37:58
26
ducheamtep0
ability :
Same here ooo 😏
2026-07-06 01:28:12
8
jenniferjanesko
Jennifer🦋 :
Na once my AC start to de over cool... natural air is better
2026-07-05 15:17:34
6
officialpaulsong
paulsong147 :
off eco mode 😂
2026-07-05 16:26:48
5
donny_electricals
donny_electricals :
Your car no get catalyst bro
2026-07-06 05:43:46
0
bigbrodaj
BIG_BRODA :
Me Dey buy 5k nko 🤣🤣
2026-07-05 18:22:55
3
ryan3722046315308
MR NEDU🌴💯 :
oga 10j every day why no full the tank once
2026-07-05 19:39:32
2
To see more videos from user @nyce_ontok, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About