Lol I feel attacked but mine is ai training platform like outlier and handshake 😂
2026-07-05 09:48:55
5
pallyative fx :
One Dey even come Borrow my laptop work as data analyst for one American based law firm bro dey earn $500 every 2 weeks but him no gree reach me very soon I go stop Dey borrow am my laptop… him dey tell me to pay one IT academy 200k to teach me meanwhile na weyti baba fit teach me as we deh together oh
2026-07-05 08:35:13
25
Excel Lazarus :
😂😂😂 E dey play - E dey show.... dis one na real matters
2026-07-05 10:12:35
2
ABIOLA :
hirehanger.com
2026-07-05 04:42:32
21
BigKeNi :
Any body with update on cybersecurity remote job?
2026-07-05 08:04:29
8
King Adewale 3rd🥉🤴 :
You go hear it’s jjst an ai thing 😂😂😂
2026-07-05 04:13:17
11
baba_Yaga :
Which one be remote jobs again make dem share update reach dis side 🥺
2026-07-05 07:20:15
5
Sdu_finest :
I Dey tell you 😩 very frustrating and student full ever where when need am
2026-07-05 07:51:53
4
deeprootstudio :
That ludo na the best option incase una no too Dey get light 🤝
2026-07-05 09:19:56
2
Zayyad | Заййад :
them go tell you make you go watch YouTube
2026-07-05 06:50:33
10
Josh Housing and Home decor :
Speak on it bro
2026-07-05 08:17:16
2
winnertheactor :
So true
2026-07-05 10:16:24
0
CKalvary❤️🔥 :
i feel attacked 😂
2026-07-05 07:35:37
0
Cara hair port Harcourt :
abeg make una help me with ai engineer
2026-07-05 10:03:01
0
run_addict :
Where I fit get project management job
2026-07-05 09:50:09
0
UnlimitedTimeless :
even my girlfriend dey high the update for me
2026-07-05 06:17:59
1
UnlimitedTimeless :
my girlfriend say the money small waiting I was use am do
2026-07-05 06:18:49
1
Sunny Vibes :
anyone with update on cybersecurity remote or data entry!..🥲
2026-07-05 09:37:29
0
Enprel :
I swr
2026-07-05 10:06:03
0
Big’s Juice and drinks :
No mind them
2026-07-05 10:18:51
0
OBIEKWE NNANNA :
I swear 😂
2026-07-05 08:40:39
0
To see more videos from user @snakedoctor_, please go to the Tikwm
homepage.