I think it’s time I follow you my bro 😂 , you too sabi 🫰😌
2026-07-06 10:39:31
2
𝓢ҜιnภY s乇Ƴ :
The best video I have come in contact with so far 😂
2026-07-06 13:01:33
1
Man like Pin pop📍 :
I think say everybody know this thing once my free money don finish I no dey give anybody shi shi
2026-07-05 16:02:29
40
Celebrity Boi :
The truth is bitter some boy no go hear
2026-07-05 08:02:30
21
chief_ovunda :
Omo I learnt the hard way … I just de thank God everyday He came through again .. now ehh 😂😂😂
2026-07-05 16:12:08
11
Larry__Chase 🌴🌠💎🧲 :
Body just dey sweet me. Your videos too dey relatable. I dey put myself first always. Na wetin I do for myself I go chop. 💯❤️
2026-07-05 10:51:23
9
👑Alabi💰 :
I go lie for u 😂😂… she go follow u spend the money… then ask you about investing after she just follow u come back from Dubai 🤣 just women nature bruh 😂😂
2026-07-05 11:49:21
5
FAWAZ🥷 :
Omo bro 💯 for u
2026-07-06 08:47:58
1
Eva 💋🌈 :
Yes lol
2026-07-05 20:34:44
2
De_Prince_042 🧘☯️🧞♀️ :
Bro you no why I like you, is because you dey drop wetin go help You and others like me 💪❤️🫂
2026-07-05 21:06:40
1
De_Prince_042 🧘☯️🧞♀️ :
No be advice nah warning ⚠️.
2026-07-05 21:05:09
1
𝔼𝔾ℍ𝕆𝕊𝔸🇨🇭 :
Nbl
2026-07-06 15:10:23
1
To see more videos from user @fortunelegals, please go to the Tikwm
homepage.