@ewa01tomi: No be everybody wey smile with you get good intentions. Some people go laugh with you, eat with you, even hype you for face. But once you comot, na your matter dem go dey discuss, add lies join, and paint you bad. Stay wise. Not every smile means loyalty moja e tan niyen o 😎