Na wetin I dey always talk too bro but one day a girl dey insult my guy from outside because he didn’t want to make friends with her again an she dey insult my guy till he enter house my guy no talk one word and he was about to enter his room from parlour cuz he don dey lose him anger bro na so this girl push am o pull am many times till his 14promax fall and the screen break wey guard no Dey the screen omo the girl chop beating o bro he get point pa I supported him on that! There are incidents that will happen that can warrant beating a girl o no whine yourself o !
2026-07-07 18:47:47
246
:
“Guardian Of The Totogalaxy 🥲”
2026-07-07 15:34:07
138
OLA🦹🌚👽🪐 :
Bro I try am and I still Dey regret am 🥺
2026-07-06 09:04:38
795
️𝕱𝖆𝖑𝖆𝖓𝖆𝖘𝖙𝖚𝖓𝖙 🌴 :
Totoski save me
2026-07-07 19:01:08
53
★𝒜𝒴𝒜𝒩ℱℰ 🥹💗!! :
Is ur acct balance 5m???
2026-07-07 10:47:10
189
𝐈𝐁𝐑𝐀𝐇𝐈𝐌🪖🖤 :
May god forgive me for my past🙏
2026-07-09 14:36:43
2
Hyacinthe 🪬 :
Until you jam fustrating once
2026-07-09 14:55:25
5
0365 :
Aswear 😳
2026-07-08 14:18:45
2
bisola backup :
like for like
2026-07-08 11:38:31
3
Rañk¥~ ᗩhma`D益✯😈 :
ToToGuardiance 😹🔥
2026-07-08 11:15:41
9
4amD :
De play. 😂
2026-07-07 04:55:10
24
ŽØĻØ_ȚĦẼ1st🧌 :
Me go just distance myself from him asapu
2026-07-07 08:11:17
54
ꨄ ꧁☆Big Ayoola☆꧂ 🌸🎀 :
Hope Monday no repost 😏😏😏
2026-07-07 17:37:08
23
To see more videos from user @swiff_xrx, please go to the Tikwm
homepage.