Imagine, omo na comfirm yenking be this, oga na Okada I dey enter that time my papa Okada, if I dear sleep better knocking go just dey land for my head guy
2026-07-20 20:59:19
0
CEO Bubu Luxe & Fashion Hub :
but honestly he didn't lie abt dat
I always felt it
2026-07-19 22:50:26
470
🌍 :
Be like I don experience am but na for okada
2026-07-20 03:39:03
208
Ben mojo :
So Una papa get car that year Omoh😂
2026-07-20 10:44:18
1
Anita Celestine :
omor I nor fit relate😭😭😭
2026-07-20 10:25:18
3
emmy light brazil☄️💸📢 :
I papa been get car before dem born mee 🤣
2026-07-20 09:09:03
2
chinemere :
🥲me wey my papa no get bicycle 💔
2026-07-20 19:45:03
6
👑Dekko :
That feelings 😊 I once my body go signal me 😂😂
2026-07-06 08:05:06
169
Sweet Maria💋🤍 :
what about the akara business?
2026-07-05 22:04:45
290
jeric :
Na true him talk sha but rip to my dad
2026-07-19 23:23:34
7
iyandafola :
But he’s telling the truth
2026-07-20 10:37:42
11
Ⓜ️illi🦅 :
Respect to our papa way no get car 🔥🔥🔥🔥💕
2026-07-13 07:53:03
13
𝕮𝖍𝖎𝖈𝖍𝖎 ♛ :
especially when we Dey go village 😂
2026-07-15 10:19:15
5
J_WIN💫 :
😂😂😂
Which turning is he talking about 😂😂
On top bike abii?
2026-07-13 01:32:12
92
CIA :
The video is not for us 😢
2026-07-14 04:46:01
11
ōxìdë :
I no fit relate guy
2026-07-18 08:24:02
8
air.boy357 :
U don watch the movie 😂
2026-07-20 21:35:49
7
DrealZumma😈☠️ :
Omo so sad we no fit relate 🥲
2026-07-06 08:44:11
12
tender hearted♦️ :
Which car abeg : I can not relate
2026-07-18 02:47:47
6
To see more videos from user @thealien218, please go to the Tikwm
homepage.