@onos.b29: #delsuabraka #mummyofdelsu

Mummy of delsu💙💫
Mummy of delsu💙💫
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 06 July 2026 06:07:46 GMT
11203
1231
68
149

Music

Download

Comments

onome00
N_K_E_M 🌸 :
I dey fear 😂😂😂😂😭, My freezer is blocked infact everything 😂😂😂
2026-07-06 20:58:07
39
emiloofdelta
EMILO OF DELTA :
I missing buying fuel for generator 😂🤣😂
2026-07-07 11:17:11
8
marviee.vibes
🌸 ᴍᴀʀᴠɪᴇᴇ 🌸 :
Dem just dey do person good this period😭😂
2026-07-07 08:23:11
2
heis_obaro
heis_obaro :
Abeg leave am 😭😭😭
2026-07-06 08:49:08
17
neilsbymirian1
Nails 💅 tech in Abraka :
speak for your self ooabeg me I need am oo
2026-07-06 23:07:21
13
ufu_omaaa
Ms.Crystal💗 :
Okay no be only me😂😭person con dey fear
2026-07-06 20:29:50
12
style_by_ammie
style_by_ammie :
I'm a designer in abraka
2026-07-07 08:28:53
2
ifunanya239
ifunanya239 :
E be like say nah line 33 everybody Dey use now 😁
2026-07-06 23:14:44
4
destiny_fredo2
🅳🅴🆂🆃🅸🅽🆈🅵🆁🅴🅳🅾 :
lol 😂
2026-07-07 09:38:35
1
proudlyurhobogirl69
Proudly Urhobo girl :
We wey our compound light get issue 😭😭
2026-07-07 07:56:05
2
preshyfav
Precious 💞💫🇳🇬 :
abeg I like am o 😹
2026-07-06 19:32:21
7
ab_by85
𝑨𝒃𝒊𝒈𝒂𝒊𝒍 ♡🐦‍🔥 :
I want oo😁
2026-07-06 17:49:26
4
etsakofinest1
Etsako finest 🫣❤️❤️ :
July 6th…. Monday 11pm light still dey oo😂😂 5k meter no come dey reach 48hrs again 😅😅
2026-07-06 21:59:37
5
odgpraize
odgpraize :
We no day get light o
2026-07-07 14:55:30
1
honeybel_bliss
Honeybel💙 :
We want oo😂😭
2026-07-07 00:09:30
2
cravingsbycv1
CV👩‍🍳🎂 :
Even me self don Dey fear oo shu😩😂
2026-07-07 09:35:00
2
choicemarvin8
Oloro huncho ⚡️ :
Light for here too na water ❤️😂
2026-07-07 08:52:46
1
erienta29
𝒆𝒓𝒊 𝒃𝒃𝒚 :
Abeg we want am for here 😭😂
2026-07-07 09:05:34
1
_theyluvdifa_
Divine Favour🥹💕 :
And we never get light since last week😔
2026-07-07 03:15:52
2
bawoblaq25
𝔹𝔸𝕎𝕆 ✨🐘 :
God Abeg make abraka and ozoro switch NEPA Abeg
2026-07-06 23:52:18
2
freek_kit_by_yvonne
Adult toys vendor in asaba :
Na everywhere since 3weeks now steady light for asaba o
2026-07-06 21:20:19
3
defaultculture
Default Culture :
You will grow into it
2026-07-07 10:09:40
1
benjamindjakpor
BENJAMIN DJAKPOR :
For real fam 😂💔
2026-07-07 01:59:38
1
millieskitchen1
Noodles Plug In Abraka :
A good day to order the best noodles in abraka🙂‍↔️
2026-07-07 00:52:40
3
To see more videos from user @onos.b29, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About