Thank God say nor be only me dey think like this 😂😂
2026-07-06 10:25:14
156
Fuchongkidz Couture :
plot twist, you will not sew anyone wey you say you go do 😂
2026-07-07 07:33:54
40
✨ Ogee ✂️🧵 :
jw mutual?? who is in🥰
2026-07-06 17:57:59
2
selfmadewears🌹✂️ :
bro u b witness omor
2026-07-06 06:24:44
24
D.N.O✂️ :
Na so I go conversation go Dey observe branch rep suit…This work make me nor Dey see normal things again….I go see outfit Dey find error and where near😂😂
2026-07-06 19:17:34
10
@manuelsclothing :
i go observe so Tay u go think say I deh crush on u
2026-07-06 15:39:50
4
T prime💫🔥✨ :
happy convention mentor 🤍
2026-07-06 10:40:06
4
musaalhaji25 :
literally every tailor wey sabi work always do this😂😂
2026-07-06 12:30:36
11
AKOREDE STITCHES 🪡🧵 :
That’s so real me 😂😂😂😭
2026-07-06 09:11:34
3
ĆËŁEBRÏTŸ TÄÍLØR🧵🧵 :
Na me be this on any occasion
2026-07-06 17:01:47
3
Anthony coast :
Haa😂. Person don expose me o
2026-07-07 07:23:08
1
Tifeh's Thread🪡🪡 :
Can we all agree.....it's what all passionate artisan do.
We're always curious about everything related to our work
2026-07-06 10:25:32
3
StyleWave_Clothing :
That’s me I swar 😂
2026-07-06 22:04:47
1
Oluwabori✌️ :
I Dey always do am if I go party 😂
2026-07-06 07:15:20
3
ACTIVE TAILOR 🪡✂️ :
Na me be this ooo 😂😂
2026-07-06 08:24:48
2
Agbatailor1 :
true be told na all tailor ooo😁😁😁
2026-07-06 12:13:46
2
🔥Big Hazi 👑 :
always me every Sunday at church
2026-07-06 11:05:45
1
pheokey ❤️ :
i dey do am ehhh
2026-07-06 09:47:38
1
Badboicc 💀 :
me as barber do the same
2026-07-06 10:29:48
1
RF_Empire :
Especially when u just start learning the work😂 you will be like even me wey dey learn sabi do pass this na😂😂😂
2026-07-07 11:48:47
1
🪡 🧵 ✂️ :
This is me 😂😂😂😂😂 everyday
2026-07-06 08:50:51
1
Addae Emmanuel :
This is me even though I'm not a tailor yet
2026-07-06 13:44:49
1
Pisky walker :
Hahaha 😆 designers gather here our brother Dey sell us out lol 😂
2026-07-06 19:05:48
4
Ysl💚🐍 :
This is what I do when I step out…… Always watching people outfit….. sometimes I just learned from dem …..
2026-07-06 11:49:01
2
Matthew Prince :
na me be this ooh
2026-07-06 09:58:23
1
To see more videos from user @ceekay_designs, please go to the Tikwm
homepage.