100 lvl... had these 2 lady friends and I really liked the whole friendship of a thing. I dey spend on them every school day and sometimes when I travel I buy something special for them on my way back. long story short... during our 2nd semester, I found out these girls were calling me their client. immediately I started saying "I no guide at the moment" omo these girls no dey even greet me for school again.
I no fit forget guy.
2026-07-07 09:09:00
875
mdb.128 :
If e pass 2k I no dey help
2026-07-07 07:18:06
1719
Josh🦅 :
Omoh spain don score oh💔
2026-07-06 20:59:07
836
zemo emv :
guardian of the totogalaxy
2026-07-06 19:57:36
461
BIG_XOX-CODM :
Messi day loss oo😂 1:0
2026-07-07 16:56:02
15
W’s :
E better make dem call me stingy goat than call me sweet boy!
2026-07-07 04:25:42
1116
Faithful :
Abeg help if you can, but make sure you are doing it out of kindness. Some people actually need help.
Thank you
2026-07-07 10:18:19
40
Victor :
We no Dey press even 1k Abi
2026-07-07 14:54:16
2
thatonelowkeyguy_ :
Never overplay your role 👌. Best advice you'll hear today
2026-07-07 18:43:21
1
Chris Henry :
living ATM
2026-07-07 14:32:03
4
L A N C E :
Even if you no talk him name the guy don already know say na him naw 😂😂
2026-07-06 19:57:33
628
The catcher :
Spain don score😭
2026-07-06 20:54:01
83
Jerry 𓃵 × ⍟ . friends :
Obafemi totolowo
2026-07-07 03:19:45
41
To see more videos from user @stillvillagepeople, please go to the Tikwm
homepage.