I agree for Abraham but Chidera??? Why my name sake 😒😂
2026-07-11 05:37:52
4
Favorite😍 :
I swr I just de wait for that Emmanuel since
2026-07-10 08:58:56
147
H p Boy :
number 11 you😂
2026-07-11 09:41:05
2
Ghost 👻🎭 :
Na everything una Dey put Emmanuel?
2026-07-11 18:09:15
28
Annabelle beauty :
I swear Emmanuel but you miss chinedu
2026-07-07 18:43:17
66
🏅D.🅰️.Vℹ️.D🛍️ :
my two name dey there David &chidera
2026-07-10 23:57:24
2
D💞e 💞n 💞y 💞e 💞 f 💞a 💞 :
what about Victor??
2026-07-09 08:29:08
28
CHIDERA SILAS 🤝 :
how my name go be number 1
2026-07-11 16:31:21
3
bigger boy :
abeg my no be Emma again 😂😂😂
2026-07-10 23:13:00
2
emmyfunds :
your father
2026-07-10 08:10:28
24
NIKE MIKE (OFFICIAL) :
why my name go be first
2026-07-11 20:13:02
5
BG COLLECTION :
You are right with Emmanuel please add thankGod
2026-07-07 12:27:08
26
̶D̶J ̶R̶E̶I̶G̶H̶N̶S :
follow for follow no time
2026-07-10 13:38:26
3
CHUKWUDERA☠️👹 :
must my name be the first
2026-07-10 17:13:46
6
blessing presh :
na true, but what of u
2026-07-08 18:49:54
6
Emmanuel❤️ :
Watin you talk as number ten 😂
2026-07-09 10:53:18
5
Agwunobi chidera :
why you go call my name first
2026-07-07 18:19:25
7
Daniel 💀 :
oga what is Daniel doing there
2026-07-10 05:44:12
2
Nonchalant Bøý🚶♂️➡️ :
Waiting Dey pain me na just this Chibuike and Emmanuel way u call because na my name and I Dey baf morning and night if I even come back in the afternoon I go still baff expect say I no later come back that afternoon that means say na lie u Dey talk except say na others but for me I to cleaning 🧼
2026-07-10 12:03:39
2
꧁𓊈𒆜 𝔍𝔬𝔶 𒆜𓊉꧂ 🔥 :
follow for follow
2026-07-08 20:22:28
2
Dera :
Like why u go call my name first,
2026-07-12 08:10:07
1
matthewwisdom961 :
Daniel number 1 I swear
2026-07-08 09:31:03
2
Cd ib 🦅tm :
u nor call one name sunday
2026-07-09 16:26:53
2
Dãvê dãs :
wetin David really do 😂
2026-07-10 16:09:41
6
To see more videos from user @savagenation12, please go to the Tikwm
homepage.